menu-iconlogo
logo

True Love

logo
가사
Yea yea yea yea yea yea yea

Happy days happy times

Happy days happy times

DJ play that happy music

Wan forgeti my sorrows

Make dem play that happy music

Forgeti my sorrow and sing along

Make him play the happy music

Forgeti my sorrows

Make the people sing along

Leave the negativity for back

Ahh ya ya ya na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na na

I can feel it in my veins now

Feel it in my soul

I can feel it in my liver ayy

From my head down to my toes oh yeah yeah

My mama say the feeling must to catch you happy music

If true e love dey if true e love day

And if you see say something don dey happen

Omo na gbege hey ayy

DJ play that happy music

Wan forgeti my sorrows

Make dem play that happy music

Forgeti my sorrow and sing along

Make him play the happy music

Forgeti my sorrows

Make the people sing along

Leave the negativity for back

Ahh ya ya ya na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na

True love e geti vibe oh mmh

True don't need a dime oh

True love would never let you cry oh

Get up get up and dance in the rain

Dance in the rain

My mama say the feeling must to catch you happy music

If true e love dey If true e love day

And if you see say something don dey happen happy music

Omo na gbege hey ayy

DJ play that happy music

Wan forgeti my sorrows

Make them play that happy music

Forgeti my sorrow and sing along

Make him play the happy music

Forgeti my sorrows

Make the people sing along

Leave the negativity for back

Ahh ya ya ya na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya ya na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na na wosa osa

Ahh ya ya na na na na na na na

Yemi Alade ohh