menu-iconlogo
logo

Body on Check

logo
Lirik
Ahh ahh

Girl your body on check

Baby don't fear

I'm always available you know I care

Them wan know the secret no idea

Won le mo oh

Girl your body on check

He dey make me dey ment

Anytime I no see your text

Everytime I wan dey your presence

Me I wan dey with you all night and day

Me I wan dey with you baby no play

I no go play you like Ronaldo

Buy my Ferrari I go buy for two

Baby don't doubt oh

I'm on banknotes

Owo tun yapa lapo ati ninu bank oh

Omo yen ta o Pepenazi

O pepper oh o pepper oh

Her baka nice owa gigantic

O giga oh o giga

Her body make me wan dey make me mada

Oh maga oh oh mada oh

She make me spend my money turn me maga

Omo yen fe lor Miami oh

I go maki money flexi mama mi o

They wonder how I am winning oh

Jehova na him be my army oh

The bring it back

Omo yen fe lo Miami oh

I go maki money flexi mama mi o

They wonder how I am winning

Jehova na him be my army

Body on check check check

Omo yi shey mi jeje

Fimi gba tete

Gun mi bi ketekete

Who I'm I gon go tell

Who I'm I gon gon tell

Who I'm I gon gon

Who I'm I gon gon tell

Who I'm I gon go tell

Who I'm I gon go

Body on Check oleh azeez - Lirik dan Liputan