menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Sacrifice

Buchi/Zap/Eeskayhuatong
orestdubashuatong
Lirik
Rakaman
Sacrifice

N**a sacrifice (sacrifice)

Horror and pains written in my eyes (in my eyes)

And am floating up to the sky (sky)

F**k em up or gut em trying

Eruku de oh (de)

Zappa de oh oh oh

Ja wo le oh (le)

Ma pa de oh oh oh

More money yeah (more money)

We come play eh eh eh

Ees oo Dey o (de)

Ma gba gbe oh oh

Agba de oh (Agbalagba de)

Thunder Dey (Thunder de)

Banger Dey (Banger de)

Ma gba gbe oh oh oh

Zappa Dey oh

We come play oh oh oh

Ees oo Dey oh (Eeskay Eeskay Eeskay)

Thunder Dey oh oh oh

Fun mi nigboro

Tin ba gba e ni gboro

Omo oro odi woro si woro

We dey give dem kokoro (Koro)

Them Dey see they go follow(follow)

Atutu poyoyo

Olodo

Omo just catch them for junction

We start Dey follow Omo no shortcut now

Bottles yapa for this side

Wetin Dey your side no reach to shutdown now

Omo just rizla for hand

Agbalagba roll up the ginger

No go dey pass am to Linda

Make she no fall our hand

Next morning straight to D bank

Deposit all of the grants

We no pick hustle for sand

Come here dey watch cinema

This is a gift to the street

Zappa just brought out the beat

Lightning the strike to the heat wah

This is a gift to the street

Zappa just brought out the beat

Lightning the strike to the heat wah

Eruku de oh (de)

Zappa de oh oh oh

Ja wo le oh (le)

Ma pa de oh oh oh

More money yeah (more money)

We come play eh eh eh

Ees oo Dey o (de)

Ma gba gbe oh oh

Agba de oh (Agbalagba de)

Thunder Dey (Thunder de)

Banger Dey (Banger de)

Ma gba gbe oh oh oh

Zappa Dey oh

We come play oh oh oh

Ees oo Dey oh

Thunder Dey oh oh oh

I be in to the night

I be out here with the gang

Going in for life

I be swimming in the light

Shey I fit go down na na

Me wey be grinder

Dont you get me in your feelings

Ori mi ti gbana

Sare wole (Le le)

Don't get me pissed off

Seal your lips that's all

Isakaba Omo na Sam de de (de de)

You should know wassup

Mi o de le wa soro

Ma jekin mu eh

Yeah

Yeah yeah

It's clear

They fear

Dem no fit bear when am there

Me I no care don't give a f**k I swear

Eruku de oh (de)

Zappa de oh oh oh

Ja wo le oh (le)

Ma pa de oh oh oh

More money yeah (more money)

We come play eh eh eh

Ees oo Dey o (de)

Ma gba gbe oh oh

Agba de oh (Agbalagba de)

Thunder Dey (Thunder de)

Banger Dey (Banger de)

Ma gba gbe oh oh oh

Zappa Dey oh

We come play oh oh oh

Ees oo Dey oh

Thunder Dey oh oh oh

Lebih Daripada Buchi/Zap/Eeskay

Lihat semualogo

Anda Mungkin Suka