Hmm ye ye
Oh ah oh ah
Hmm hmm ahan ahan
You're already know
Emmynation oh
Wetin I dey para para
Oba iyanu oba iyanu oba iyanu
Padi mi kin lo n di owo wetin be update
(Joor joor)
I was ready for the challenges mio lo ile
(I no dey go house)
Give me link make I bump make I startwork
Make I pilots
Only me know when I from
Mo ma para para para para para
Won a bami gan ni be o
Mo ti ta tan si be oh eh eh
Mo le duro duro duro duro duro
Won a bami gan ni be o
Mo ti ta tan si be oh eh eh
Hmm no be today e don tey
I they pray to God make I no fail
Te te bami se make e no tey oh oh
Eh eh ah
Many people they pray for my downfall
I no wan fall nah why I dey ride on
Wetin pay me nah in I wan fight for
(Wetin pay me nah in I wan fight for)
Mo ma para para para para para
Won a bami gan ni be o
Mo ti ta tan si be oh eh eh
Mo le duro duro duro duro duro
Won a bami gan ni be o
Mo ti ta tan si be oh eh eh
I dedicate my lifestyle story
This one no be time for story oo
So many obstacles wey don come my way but I give God glory oh
Omo olomo larin aro oromo adiyeeh larin asha
Them say I dey dabira sha
Make another man no go take my place I dey para like a caliber
Mo ma para para para para para
Won a bami gan ni be o
Mo ti ta tan si be oh eh eh
Mo le duro duro duro duro duro
Won a bami gan ni be o
Mo ti ta tan si be oh eh eh
Outro
I dey para
Wetin dey
I dey para
I dey para
Wetin dey
I dey para
I dey para
Wetin dey
I dey para
I dey para
Wetin dey
I dey para