menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Jehovah

Favrish/O'Tobihuatong
sunmansunmanhuatong
Lirik
Rakaman
Ati de de o

De de o (Yai)

Hmmmm

Uhlele (Oh yeah)

Jehovah (Jehovah)

I no be casanova (Nova)

I hope this inspire you

I hope this put you on the mood

Wan make you dey happy

Make we enjoy gbedu ororo (Let's go)

Jehovah (Jehovah)

I no be casanova (Nova)

I hope this inspire you

I hope this put you on the mood

Wan make you dey happy

Make we enjoy gbedu ororo

Oh no

Where dem dey when dem kpo me (Kpo me)

My life been dey on go slow (Go slow)

See me wey dem fold o (Aye)

Even when I no follow (Me I no follow)

Dem cancel Salo (Salo)

Dem call me hello oooo ah ah

If God be for me lolo (Lolo)

Who go stand against no, no (No, no)

God run am yolo (Yolo)

Oluwa lo seyi o (Seyi o)

I for don dey

I for don kpeme

Oh oh

Ati de de o

De de o

De de o (Let's go)

Jehovah (Jehovah)

I no be casanova (Nova)

I hope this inspire you

I hope this put you on the mood

Wan make you dey happy

Make we enjoy gbedu ororo

Jehovah (Jehovah)

I no be casanova (Nova)

I hope this inspire you

I hope this put you on the mood

Wan make you dey happy

Make we enjoy gbedu ororo

My God e dey dey dey e dey o

E dey bless me night and day o

Mey dem talki na dem sabi

E dey bless my way o

Olowo gbogbo ro for days

Shey my case e be your case

And nothing wey fit stop me padi

Cos I get e name

Jehovah (Jehovah)

Shebeyin gan ni my lover

My lover

Ahhahhh

Your word na yes no be no no no

In you ko si sororo

Eyin nikan lopomulero

Oh no no (Ololo)

Jehovah (Oh yea)

I no be casanova (Yeahhh)

I hope this inspire you my brother, my sister

I hope this put you on the mood

Jehovah (Jehovah)

I no be casanova (Nova)

I hope this inspire you

I hope this put you on the mood

Wan make you dey happy

Make we enjoy gbedu ororo

Lebih Daripada Favrish/O'Tobi

Lihat semualogo

Anda Mungkin Suka

Jehovah oleh Favrish/O'Tobi - Lirik dan Liputan