menu-iconlogo
huatong
huatong
Lirik
Rakaman
Yes

Old this passed away I live a better life

Yes

Better life now now now

One time

Okay

A better life is what I live now

Now my life is sweet but back then e be like sey na bitter leaf nau

See only God could change the story of a man

Brought me from the dunghill

Made me a prince

And changed my story like He did Abraham′s

Chale, e be God wey dey do this things

It goes up when my gees connect

Omo na Jesus things

And you can ask Protek

If you no get Jesus you missing out on the biggest flex

Aye, I be cruise forget

Crooked paths made straight my life no go fit to get K-leg

I'm so blessed

Bold and courageous you can call me Caleb

I′m far gone

With the gospel on my mind we shoot farther than a short gun

My life based on grace you still rocking with the great one

Huh, I live a better life

Old things passed away

I live a better life, yes

Hey, now the story has changed

I live a better life

Got my life in Christ

I live a better life

Yes

Better better better

Lord you give me better life

Better better better

And I no fit run down

Better better better

Lord you give me better life

The way you make me feel inside

You dey really blow my mind

Ohh ohh ohh oh oh

Quiz where you at

Yea yeah yeah yeah

Ohh ohh aww aww yea, you already know

Listen, wanna

Call us choplife crew

Everything we get na 2 times 2

Some of us sef even get big tattoos

But we in the Lord's army mehn God's platoon

Cruise!

More like from london to gidi

We smoking hot but we no dey puff like diddy

Everything we touch just dey gold

Angels on guard so the man bold

Mess with me na gbas gbos

Better life is what He gave o

Say them no disgrace us mehnnnn is the grace o

Blessings dey come on a steady no dey late o

Lord we mad over you they say we craze o

Am heirs with christ

I only do what the Lord says the rest be lies

There′s safety in instruction am hid in Christ

Faith is my currency mehn am blessed for life

Better better better

Lord you give me better life

Better better better

And I no fit run down

Better better better

Lord you give me better life

The way you make me feel inside

You dey really blow my mind

Better better better

Lord you give me better life

Better better better

And I no fit run down

Better better better

Lord you give me better life

The way you make me feel inside

You dey really blow my mind

Anda Mungkin Suka