menu-iconlogo
logo

Carry Me Go

logo
Lirik
Born in sin to die

You came and rescued me

By your blood you dey cover my sin

By your grace you dey carry me go

Your love dey carry me go

Carry me go

Your grace dey carry me go

Carry me go

You sent your son to die hohoho

You came and set me free

Carry Me Go oleh Raghava Lawrence/DeCovenant - Lirik dan Liputan