(Elvine)
Yea, yea-yea
Uh-yeah, yeah-yeah
Uh-uhn-uhn, mm-uhn
E be like make I introduce
But badman don't need introduction
Life hard, no be today, forget (forget)
Me, I no like sentimental judgment, o daju, maa ṣọkẹ (s'awọn boys yẹn)
I put them on a cruise (I put them on a-), I gave them overdose
I let nobody bobo, bobo mi
Girl are screaming on top of their voices
Holy shit, I'm on top of their choices, wow-wow
Gbẹdu wey be like illicit drug
Why dem no go con dey chop my drops?
Awa wa, ọta jọn
Ọmọṣẹ n ṣagolo, ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am, ọta n bomb
Padi, ṣọra, ija n bọ
Me no follow them do caucus
Even when they try to quench fire, Holy Jah still granting my desire
Awa wa, ọta jọn
Ọmọṣẹ n ṣagolo, ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am, ọta n bomb
Wọn lorukọ 're san wura ati fadaka
No love, and the street gone darker
I don't know nothing (ay), see, Baba dey see me for radar
International ganja farmer, ganja planter, Barack Obama
Bin Ladin bilal Osama, sama, sama
Ah, ṣa maa judi, judi, ay
Oh my baby, Julie, ay-ay, ah (Julie, oh-oh-ay)
Oh, ah-ah, ah, ay-ay, ah-yea
Awa wa, ọta jọn
Ọmọṣẹ n ṣagolo, ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am, ọta n bomb
Padi, ṣọra, ija n bọ
Me no follow them do caucus
Even when they try to quench fire, Holy Jah still granting my desire
Awa wa, ọta jọn
Ọmọṣẹ n ṣagolo, ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am, ọta n bomb
International ganja farmer, ganja planter, Barack Obama
Bin Ladin bilal Osama, sama, sama
Ah, ṣa maa judi, judi, ay
Oh my baby, Julie, ay-ay, ah
Oh, ah-ah, ah, ay-ay, ah-yea