Na who 
Na who 
Na who 
People dey ask me 
People dey ask me 
People dey ask me 
Na wetin dey shack me 
Me I dey tell dem 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an  Angel 
I am in love with an  Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I saw her on a Sunday mourning 
She look so fine and my hearth start boiling 
My hearth start boiling 
My hearth start boiling 
Baby girl if you give me hearth 
I promise I'll never tear it apart 
Anything you want I swear me I go 
Dis na my promise to you 
People dey ask me 
Na wetin dey shack me 
Me I dey tell dem 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
Nagode Allah Allah sariki 
The first time I saw her 
I was heading to Garki 
Na show business carry me go Abuja 
But when I saw this pretty girl mu akuja 
Only her beauty go make a man go crazy 
So the best thin na treat her like democracy 
Speak my mind I tell am how I dey feel 
I have the right to express myself and I will 
Sister I am able and capable 
And I will always make sure there is food on your table 
Even if I get soup and stew for deep frizzer 
Me I go still waka comot go buy you pizzer 
Your type ehn dey very hard to find 
If I waste time I might get left behind 
To summaries it I am in love with you girl 
Hell no I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
My future jewel of inestimable value 
Baby you too set chai who wan try you 
Na your type person go see tear ewo 
Because your smile be like nwanne idi kwego 
No be for dream e dey happen for real life 
Sister na only you go fit be my wife 
The mother of my unborn children both male and female 
So biko give me your phone number and email 
I need to tidy up this runs 
Since dem say opportunity comes but once 
I go utilise this one take am win your hearth 
For you I go surely finish anytin i start 
God don already bless the day we first met 
I go buy you the whole world 
Give you heaven and earth 
Even if I try and fail 
I won't give up because I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel 
I am in love with an Angel