menu-iconlogo
logo

Follow You Go

logo
Letra
Follow you, follow, follow you go

Follow you, follow, follow you go

I don dey here for this party

Me and my dude, see VIP

Across the room, wetin I see

I dey look you as you dey look me

Am wondering who you might be

You leave your girl na you sabi

Step in my world you can try me

Yes I am

Somebody that can treat you right, treat you right

Ever seen a girl so fly, fly

I can make you feel so high, high

There is no need to be shy ohh oh

I see you giving me the eye, eye

I just wanna be you guy, guy

Baby what is your reply,

There is no need to be shy

Lemme know ohh ohh

Sisi eko

Where you dey go

Bad man wants to follow you

Follow you go

Where you dey go

I wanna know oh

Call me banky W, W ohhh

I don dey here, its quarter past two

No need to fear what we gonna do

Relax your mind its up to you

Feel so right, the way you move

Am hypnotize, you do me juju

Give me a try, make we dey go

Yes I am

Somebody that can treat you right, right

Ever seen a guy these fly, fly

I can make you feel so high, high

There is no need to be shy

I know you giving me the eye,, eye

Baby what is your reply, hiiii

There is no need to be shy, ehh ehhe

Sisi eko

Where you dey go

Bad man wants to follow you

Follow you go

Where you dey go

I wanna know oh

Call me banky W, W ohhh

If you give me just one sign, sign

Maybe we can go outside,

Babe anything you like

Make I follow you follow you go

If you give me just one sign

We can jump into my ride

Babe anything you like

Make I follow you follow you go

Sisi eko

Where you dey go

Bad man wants to follow you,follow you go

I wanna know oh, gonna know

Call me banky W, W ohhh

ohhhhhhhhh

Sisi eko

Where you dey go, talk to me

Bad man wants to follow you,follow you go oohh yeah

I wanna know oh, ohhhhh

Call me banky W, W ohhh

Ohhhh yeah, baby girl

Ohhhh yyeyah

Follow you follow you go.