menu-iconlogo
logo

Money

logo
Letra
Basketmouth

If I, If I do

If I, If I do

If I, If I do

If I do mistake get money

People go sabi who I be

If I do mistake get money

People go sabi who I be

For this zanga

Na money be the root of all evil

But una see money dey send person go school

Money be the most of all badness

But una see money wey turn OBO to baddest

Na money dey comot person for single

And when I get money

I go fit drop all my single

Walahi walahi it's not simple

So when I get money all of them go fit to mingle

Kirikata I no get power

Na calamity dey make person dey sour

I know say me I no get power

And when I get raba I go get all of the power

If I do mistake get money

People go sabi who I be

If I do mistake get money

People go sabi who I be (oh na na)

For this zanga

Shake all emotions, na be wey I be hustle

Money strong to enter, money quick to go eh

Me say me say ...

Ya bra bra bra bra

So be careful with your money when it comes

It could be good it could be bad o Money o

Money money

If I do mistake get money

People go sabi who I be

If I do mistake get money

People go sabi who I be

For this zanga

If I do mistake get money

People go sabi who I be

I go dey spend, I go dey gaza oh

I Go dey spend everyday I go dey gala o

I go dey spend, I go dey turn out

Until the money come until the money come