menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Family

Bayannihuatong
shiro_99huatong
Letra
Gravações
(Oluwa fe ko mo daju pe)

(Ninu irin ajo si ibi giga)

(Awon ota le gb'ogun tio)

(Sugbon, iwo maberu)

(Kosi nkan tio shey omo mi)

Steady hustle, I no dey rest o

Me I no get many friends o

Tori pe won o ko mi be o ah (oh ah, oh ah)

Just another boy from the ghetto (yeah)

I be looking for daily bread o (oh ah)

Soh fun won, mio gbo holiday, oh ah, yeah (oh-ah)

So I carry my family for head o (yeah)

If them never chop I must double hustle, yeah (yeah)

Carry my family for head (family for head)

If I go dey sleep, shebi na me don fumble o (fumble o)

Yeah, yeah, yeah

Emi ni mo mo b'oshen shemi

Emi ni mo mo b'oshen shemi o

Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah, yeah, yeah (ohh, oh)

Emi ni mo mo b'oshen shemi

Emi ni mo mo b'oshen shemi o

Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah

So, if you see me for the road, no go lose guard am

My mind don go far away

Me, I no fit shalaye (shalaye), ah

If you see me enter party, no go dey shout am

Gimme two bottles of Moët (Moët)

Make my body balance, yeah

Yeah, yeah, yeah

Emi ni mo mo b'oshen shemi

Emi ni mo mo b'oshen shemi o

Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah, yeah, yeah (ohh, oh)

Emi ni mo mo b'oshen shemi

Emi ni mo mo b'oshen shemi o

Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah (yeah)

Carry my family for head o (ayy)

If them never chop I must double hustle, yeah (yeah)

Carry my family for head (family for head)

If I go dey sleep, shebi na me don fumble o (fumble o)

(Illuminate)

Woah-oh

Mmh, mhm

Call me Bayanni, mmh

Bayanni (Bayanni)

Mais de Bayanni

Ver todaslogo

Você Pode Gostar

Family de Bayanni – Letras & Covers