menu-iconlogo
logo

Sweet Life

logo
Letra
I’m all over you , you are all over me

Sit down make we talk how you go chop my money chop am she likes rice and stew

Ko fe rice and peas

So I go cut my dada

Make I put am at ease

Come baby , wetin you Dey find

Shey na peace of mind

You can take your time

Sweet life , see flenjo

Young love , no pressure

Don’t care what you do , girl I’m in deep waters for you baby , needing you baby

I’m lowkey my movement no Dey get trace Protected like iPhone wey no get case

I’m tempted , she you wan Dey whine me ni

Suite life, zach and cody ni

Oya gbe bayi

Oun gbono be Oson dubai

Diabetes, omoyen dun bayii

Telling you all the things that you should buy

Oloun, je ka jor nasty

Otun classy

Oman talk to much , o sassy

How can you carry that thing right pass me

Anything you need you know you can ask me

You be like google maps any time money miss road Jeka jaiye til we get old

And I’m patient we can take everything slow

As long as anything goes

oloun

Come baby , wetin you Dey find

Shey na peace of mind

You can take your time

Sweet life , see flenjo

Young love , no pressure

Don’t care what you do , girl I’m in deep waters for you baby , needing you baby

Sweet life , see flenjo

Young love , no pressure

Don’t care what you do , girl I’m in deep waters for you baby , needing you baby

Deep waters for you baby for you baby

Deep waters for you baby

Sweet Life de Boj/Ajebutter22/Show Dem Camp – Letras & Covers