Two seconds everywhere don burst
Men don show we Dey cause hold up
Baddies choke ibadi go slow
we Dey Outside Were not inside o
Ebelebemo see money toke makinwa
See body baddies choke see body
Baddies choke ibadi go slow
We Dey outside were not inside oh
Manya manya manye eh
Manya manya manye eh
Manya manya manye eh
Manya manya manye eh
We Dey outside were not inside o
VERSE 1
Yeh Yeh in the building
File
Anywhere we land we Dey tension like earthquake
Call the floor manager make them clear space
Eleyigidigan seh no be lamba
Awon baddies yen Shey wole lati Atlanta
Owo ilefo wa Wo ilefo
Seyi vodi ni mo Wo Oga Lefo
Aye ton wa lo Miami o wa leko
To ba sha ti lowo lapo
Ti o ya owo lapo
Awon maami u price u pay
Any account is available even if na Opay
Won Gba cash app e wallet pelu empeza
Fa nu wole bi erinshe nepa
CHORUS
Two seconds everywhere don burst
Men don show we Dey cause hold up
Baddies choke ibadi go slow
we Dey Outside Were not inside o
Ebelebemo see money toke makinwa
See body baddies choke see body
Baddies choke ibadi go slow
We Dey outside were not inside o
Manya manya manye eh
Manya manya manye eh
Manya manya manye eh
Manya manya manye eh
We Dey outside were not inside o
VERSE 2
Were always outside like Nepa pole
We no Dey follow calendar go
We Dey ball shayo don Wo enter body
Ntotori owo wole tan ni makinwa gum body
Were always outside like Nepa pole
We no Dey follow calendar go
We Dey ball shayo don Wo enter body
Ntotori owo wole tan ni makinwa gum body
CHORUS
Two seconds everywhere don burst
Men don show we Dey cause hold up
Baddies choke ibadi go slow
we Dey Outside Were not inside o
Ebelebemo see money toke makinwa
See body baddies choke see body
Baddies choke ibadi go slow
We Dey outside were not inside o
Manya manya manye eh
Manya manya manye eh
Manya manya manye eh
Manya manya manye eh
We Dey outside were not inside o