menu-iconlogo
logo

Dapada

logo
avatar
Dremologo
shrimpi_lili_kklogo
Cantar no App
Letra
Ponponpon kiri pon

Ponponpon kiri pon

Haiya!

Ponponpon kiri pon

How many years e go take till you blow oh (Oluwa)

Pon kiri Ponponpon

Dremo Drizzy yaya

Pastor! Pastor! i-i-in the beningin

Seven-seven-seven day fasting

(Hook – Mayorkun)

Emi l'omo t'on bere, t'on bere

Won ni mo kuru bi egbere, bi egbere

Won no mo ya were bi dere, Denrele o

But I dey voice anything oya k'elo bere

Emi l'omo t'on bere, t'on bere

Won ni mo kuru bi egbere, bi egbere

Won no mo ya were bi dere, Denrele o

But I dey voice anything oya k'elo bere

Codename!

No go miscafo, ogbeni dapada

No need jersey before I ball on their father

Baby boy shitting on y'all, ejo diaper da

Going ten times harder than your favorite rapper

Uhn! Dem don dey fine person wey no lost

Bros turn Oga boss, only God is bigger than us

(?) to endorse, I be the head, you be the tail

And trust I don't gat sauce coin to prove their point

Oya dapada dapada dapada dapada

Even if na Kampala, still looking dapper bra

Them no fit touch me I'm magic, abracadabra, odeshi

Isakaba!

Dapada dapada da

She came with her man but ended up at the front

Seat of my car

You know ain't nobody badder, I say nobody badder

See as I climb the ladder from Okada to (Egba)

Oya dapada dapada dapada dapada

Oya dapada dapada dapada dapada

Oya dapada dapada dapada dapada (Ayayaya)

Oya dapada dapada dapada

Eh

Gold chain pelu Gucci

They wanna be me when they see me (Swa)

Emi lagada pelu fuji o

Eba Ibo and egusi

No form you dey feel me

I know you wan form, you dey feel me

I no dey like girls wey dey jonze me o

And if I call you come, you go come quick

See I no go retire, I never give you finish you say

You tire

I no go retire, you conive with all your friends, e wa

Lo conspire

Yea

I no go retire, I never give you finish you say you

Tire

I no go retire, you conive with all your friends e wa

Lo conspire

Oya Dapada, Pon kiri Ponponpon

Pastor! Pastor! i-i-in the beningin

Oya dapada dapada dapada

Oya dapada dapada dapada dapada dapada

Oya dapada dapada dapada dapada dapada

Oya dapada dapada dapada

(Hook – Mayorkun)

Emi l'omo t'on bere, t'on bere

Won ni mo kuru bi egbere, bi egbere

Won no mo ya were bi dere, Denrele o

But I dey voice anything, oya k'elo bere

Emi l'omo t'on bere, t'on bere

Won ni mo kuru bi egbere, bi egbere

Won no mo ya were bi dere, Denrele o

But I dey voice anything oya k'elo bere

Oya dapada dapada dapada

Oya dapada dapada dapada dapada dapada

Oya dapada dapada dapada dapada dapada

Oya dapada dapada dapada dapada

(Outro)

Pon kiri Ponponpon

How many years e go take till you blow o

Ayaya

Tee-Y Mix

Dapada de Dremo – Letras & Covers