menu-iconlogo
logo

Ekaette (feat. Tekno)

logo
Letra
Ekaette love to dance

Baga hmm

Mmmm zaga

Baga hmmm

Ekaette love to dance

She a baga

Gospel on the beats and Tekno

It's Iyanya

I follow her to Calabar

Down to Ogoja

Say she score like kaka

Dribble like Okocha

All the girls dem me yobo

She Lionel Messi

Bad girl she dey dribble

No dey show no mercy

Ekaette love to dance

Hmmm dance dance dance dance

She say make I give am chance

She want to want to

Follow me wait o wait o

Lord have mercy

Girl wey dey dribble pass Messi

She know what to do absolutely

She kills me with her beauty

Me like the way she no waste time (Waste time)

The way she pass me the waistline (Waistline)

Cause she know say me on time (On time)

Online

She consign

Give it to me oya

Oh my God oya

One touch oya (Ekaette oh)

Ekaette love to dance

Put a badman a chance

The other men dem wan chance wan chance

Ekaette love to dance

Like a this like a that (Dance)

She say make I give am chance

Call me Scooby Doo

And I dey move it

Call me a militant

Call me a soldier

As you see me, me no bother

Tekno Gospel and Iyanya

E don dey sweet moving further

Just to go down low low low

Low low low low low low

Ekaette love to dance (Etighi)

Ekaette love to dance (Do the Azonto)

Ekaette love to dance Alanta (Alanta)

The dance she don't know oh

But she like am

Ekaette love Iyanya (Kukere kukere kukere)

She love D'banj (Oliver Twist)

Ekaette love P-Square (You must to chop my money)

She like Davido (Ma dami duro)

She like Wizkid (Ah na na na na holla at your boy)

Even Naeto C (Omo I bad o)

W4 (Like father like son)

Mr Rayce (Baby go baby baby go)

2Baba (Ihe neme ebelebe nya ro)

Tillaman (Ade abe ni koma roll)

It’s Iyanya

Girl I promise if you test me

You will love me

Love me still end of time

It's Iyanya

Triple MG pon this