menu-iconlogo
logo

Thank God

logo
Letra
Say my blessing na follow come

Everyday of my life I dey hustle

Kin ba le ri owo gan

All the pains and the worries

Normal ni inside life things

Moh de tepa moshe everyday

Say kin baale jaiye gan

Emi fi O kan baale

My God Dey there

If I offend you no vex

My broda E get why

Emi fi O kan baale

My God Dey there

If I offend you no vex

My broda E get why

No go dey do anyhow for my luungu

If my boys dem catch you

You go know sey dis life no be two

You go cooperate once

No go dey do anyhow for my luungu

If my boys dem catch you

You go know sey dis life no be two

You go cooperate once

This one na classic Nothing you can tell me

My brother make you relax

Sey kajo shey faaji you know how we run things

Make we thank God for life

Omo araye ma ni ika

Wan ma shey e bashu bashu gan ni my n**a

So make you no reason am

Just do yah thing and leave the rest 4 God

Emi fi O kan baale

My God Dey there

If I offend you no vex

My broda E get why

Emi fi O kan baale

My God Dey there

If I offend you no vex

My broda E get why

No go dey do anyhow for my luungu

If my boys dem catch you

You go know sey dis life no be two

You go cooperate once

No go dey do anyhow for my luungu

If my boys dem catch you

You go know sey dis life no be two

You go cooperate once

No go dey do anyhow for my luungu

If my boys dem catch you

You go know sey dis life no be two

You go cooperate once

No go dey do anyhow for my luungu

If my boys dem catch you

You go know sey dis life no be two

You go cooperate once

Omo araye ma ni ika

Wan ma shey e bashu bashu gan ni my n**a

So make you no reason am

Just do yah thing and leave the rest 4 God