Oh Vado
Good to be good Ja
Bad to be good all the time Ja
Too much holiness, Ja
Na hin dey kill man pikin, Ja Ja Ja
I’m just a human
I’m not a bad persona Ja
Eyan lo keshin loro Ja
Aye o feni foro ja ja ja
Aye ko feni foro
Aye o aye o aye o ko fe be
Aye ye ye ye ye ye ko fe ni foro
Aye o aye o aye o ko fe be
Won tun ti payan nita, Ja
Awon ti fine boy nappers, Ja
Officer show me your back, Ja
I want to see your logo Ja Ja Ja
Election dey on Ja
Dem say go and get your PVC, Ja
Them swear for you or swear for me, Ja
Who we want no dey win Ja Ja Ja
Aye ko feni foro
Aye o aye o aye o ko fe be
Aye ye ye ye ye ye ko fe ni fo ro
Aye o aye o aye o ko fe be
Love and no hate Ja
Make you hate nobody Ja
No matter how bad them wrong you Ja
No one holy Ja Ja Ja
Egbo information Ja
Talk about your confusion Ja
If you dey check your motto Ja
My brother hold your condom Ja Ja Ja
=Swaps=