menu-iconlogo
logo

Gobe

logo
Letra
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*

Ebelebe Gobe ti sele no no,

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*

Ebelebe Gobe ti sele no no

Izz LA

And I dey talk to Nneka, talk to Amaka,

Which one I go choose

And I dey give Nneka, give Amaka

Make I no go lose

And I dey follow other girls oh

And I dey do this girls oh,

Folake get belle oh,

Anita commot belle,

So Wetin I go o

Ebelebe Gobe ti sele oh oh,

Ebelebe Gobe ti sele no no,

Ebelebe Gobe ti sele oh oh,

Ebelebe Gobe ti sele no no

Ebelebe Gobe ti sele oh oh,

Ebelebe Gobe ti sele no no,

Ebelebe Gobe ti sele oh oh,

Ebelebe Gobe ti sele no no

Baby can you give me one chance oh,

I know say I dey f*ck up all the time oh

Baby no be lie, no be lie oh,

I know say I don give plenty girls

And cos of the Lagos wey we dey oh,

I know say I don give all your friends oh oh

Na this night, this night oh, I confess to you my girl oh

And I dey talk to Nneka, talk to Amaka,

Which one I go choose

And I dey give Nneka, give Amaka

Make I no go lose

And I dey follow other girls oh

And I dey do this girls oh,

Folake get belle oh,

Anita commot belle,

So Wetin I go o

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*

Ebelebe Gobe ti sele no no,

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*

Ebelebe Gobe ti sele no no

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*

Ebelebe Gobe ti sele no no,

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*

Ebelebe Gobe ti sele no no

Na me only want Funke, Elenu and Chidera

Acting like the only superman in the area,

Anything wey wear skirt wey fine,I go follow am

And now I say,

Confusion break bone eh, yeparipa eh,

I wan eat my cake and still hold another one, Egbami eh

I talk to Folake, I talk to Amaka

Which one I go choose?,

I dey give Nneka, give Debola,

Make I no go lose

And I dey follow other girls oh *Oliver Twist*

And I give dem well, *Oliver Twist*

Oliver Twist dey learn for my matter,

Wetin I go do? Omo Ele tin yapa

Ebelebe Gobe ti sele oh oh,

Ebelebe Gobe ti sele no no,

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *no no*

Ebelebe Gobe ti sele no no

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *Gobe oo*

Ebelebe Gobe ti sele no no,

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *no no*

Ebelebe Gobe ti sele no no

Izz LA

Clemzy shey o ti ri omo ye o

Omo yen fe pami

Clemzy shey o ti ri omo ye o

Idi lo fe pami

Body a fi kill a man to Gunshot

Omo yen fe pami

End

Gobe de L.A.X – Letras & Covers