menu-iconlogo
logo

For My Hood

logo
avatar
Lytalogo
rollerblade1logo
Cantar no App
Letra
Oh yeah yeah call me Lyta Picarzo

For my hood we just dey fake am

Fake smile fake love even fake life

O funny we no know the real one

But I dey learn everyday so I keep my head up

Na me know where dey pain me for body

I leave the hood go look for money

If I know in I know dem go laugh me

so I’m not giving up for nothing

Rolling rolling action wo kosere mo

Money on my mind wo oga Ade mi o sere mo

Mo fe jeko ma ye won pe Picar o kere mo

Cos enemies to jade s’oro mi wo ni dele mo

See this rappers dey be like kini mo gboju le na

But beat yi ni pot mi rap ni mo gbelena

RIP Awolowo Sir Ahmadu Bello

Won fe fi tiwon koba mi awon akosi b’ero

Okay see let me tell you orire o fero

Ain’t letting my goons go call me pikin pharaoh

Awon kan ni mo ti ya werey cos oro mi dabi

Driver ti ko ni conductor but still yet mo shin k’ero

Mo ti na opele sile won ni kin repete sibe

I stick to the game obo mi o de le f’ogede sile

E de wa repete sibe e ko oorun ke fideti le

Ola mi ti de bayin ke to lanu fregede si le

For my hood we just dey fake am

Fake smile fake love even fake life

O funny we no know the real one

But I dey learn everyday so I keep my head up

Na me know where dey pain me for body

I leave the hood go look for money

If I know in I know dem go laugh me

So I’m not giving up for nothing

Once upon a time story wasn’t nice

Ki gongo to so o nothing nice for my side

Story no be joke but man dey survive

I kept on hustling I kept my spirit alive

Badman no dey beef anybody oh

I do my thing no send nobody oh

Hustling from Monday to Sunday oh

If na by strength, omo i for don weak oh

Akunle yan la dayeba,

adele aiye, loju ba n ro ni

Wetin go be be, my guy e go be,

train weh dey fly even get runway

For my hood we just dey fake am

Fake smile fake love even fake life

O funny we no know the real one

But I dey learn everyday so I keep my head up

Na me know where dey pain me for body,

I leave the hood go look for money

If I know in I know dem go laugh me

So I’m not giving up for nothing

See this rappers dey be like kini mo gboju le na

but beat yi ni pot mi rap ni mo gbelena

RIP Awolowo, Sir Ahmadu Bello

Won fe fi tiwon koba mi, awon akosi b’ero

Badman no dey beef anybody oh

I do my thing no send nobody oh

Hustling from Monday to Sunday oh

If na by strength omo i for don weak oh

Akunle yan la dayeba

Adele aiye loju ba n ro ni

Wetin go be be my guy e go be

Train weh dey fly even get runway