menu-iconlogo
logo

Awoo Ewaa

logo
Letra
Da beat on the beat

Ori mi ooo

Ahan ewoo eeh (Ratata ratata musical taliban number one ayah ayah)

Hmm ahan ahn (Egbe)

Dem dey talk say we no go make am

Dem just dey pray make we rise and fall

Upon everything wey dem dey do

Dem still dey see us dey stand up tall

Na God help me oh

Enemies for use me dey play ball (Jekanmo)

Baba God oo na you dey make me dey dey on top ooo

Oya make everybody dey dancee oh awoo ewaa

Everybody dey dancee oh awooo ewaa

Everybody (Awoo ewaa)

All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa)

Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)

Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa)

When dem see we dey come

Dem go like to lock up

When dem see we dey ball

Dem dey like to jealous (Jekanmo)

Enemy want to mock on me

And they want to get rid of me

Ori wene re se gbene oh

Oritse ne ma je ne te oh (You're the owner of my life)

Na you dey make me dey happy

Nobody else owner of my life

You put smile on my face when nobody dey to help

Na God help me oh

Enemies for use me dey play ball

Baba God oo na you dey make me dey dey on top ooo

Oya make everybody dey dancee oh awoo ewaa

Everybody dey dancee oh awooo ewaa

Everybody (Awoo ewaa)

All the mama and papa dem shakee body (Awoo ewaa)

Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)

Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa)

All we need is one love

One love show some love

And Thanksgiving to God

My Lord oh my God

I for don kpai I for don kpeme na Baba God make me dey kampe

E comot sorrows and pain for my life I don dey smile again

Na God help me oh

Enemies for use me dey play ball

Baba God oo na you dey make me dey dey on top ooo

Oya make everybody dey dancee oh awoo ewaa

Everybody dey dancee oh awooo ewaa

Everybody (Awoo ewaa)

All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa)

Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)

Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa musical taliban number one)

Everybody (Awoo ewaa)

All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa)

Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)

Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa)

Ahah

When you know wetin God don do for your life

You no go hesitate to praise hin name

Me I know wetin God do for me o

Na hin make me I dey praise am like this

I no fit shout

Musical taliban number one ratata havata MSN ayah