menu-iconlogo
logo

Unity

logo
Letra
Yeah

Musical Taliban number 1

W'on fokasibe (Fresh one)

W'on jokosibe

Yeaaaaa

Where's the love

Where's the love

Where's the love

My people

Oya Where's the love

Where's the love

Where's the love

My Naija

We used to love our brothers

Now we don dey kill one another

We be Giant of Africa for mouth

My people dem no dey live better

Make we stop all the killy killy

Stop all the thiefy thiefy o

Stop all the burning burning

My brother and my sister

Make we stop all the yama yama

No time for jaga jaga o

Stop all the cunny cunny

My brother and my sister

We say we love one another

All of us dey wear one agbada

If we observe the goodness of life

We no go like to kill each other oh oh

Unity oh na the koko oh

Ohh ya ya

You and me na the koko

Unity oh na the koko oh

Ohh oh oh

You na the koko

Where's the love

Where's the love

Where's the love

My Naija

Oya Where's the love

Where's the love

Where's the love

My people

We used to love our sisters

Now dem come dey use them for rituals

We be Giant of Africa for mouth

My people dem no dey live better

You know say Naija we sabi work oh ya ya ya

You know say Naija we no fit fall

You know say Naija we sabi book

You know say Naija e go still good

Kilofe Kile tu feka she (Je ko mo)

E le se ro malo wo

Hundred trillion dey for your account

I want to hear wo gbe ni toro (O ma she o)

Mi shey la toro o

Ni ilu ti wan ti biwon

Tell me when this gbege go stop

Make we stop all the killy killy

Stop all the thiefy thiefy o

Stop all the burning burning

My brother and my sister

Make we stop all the yama yama

No time for jaga jaga o

Stop all the cunny cunny

My brother and my sister

We say we love one another

All of us dey wear one agbada

If we sabi the goodness of life

We no go like kill each other oh oh

Unity oh na the koko oh

Unity oh na the koko oh

Unity oh na the koko oh

You na the koko oh (One love keep us together)

You know say Naija we sabi work oh ya ya ya

You know say Naija we no fit fall

You know say Naija we be good people ya ya ya

You know say Naija e go still good