menu-iconlogo
logo

Oga Thomas

logo
Letra
Bad bad bad guys l need a magic

Yeah Falz the bad guy

Studio magic

We the bad guys

Me I know the things wey you want hear

And I dey the place wey you want near

I'll make you taste the life make you compare

And if you like the life we'll take it from there

Na so I tell am

Yea I washed her

Now she on my case like she my lawyer

Ma tie bother

A yi ma order

And all the pay I hold la si ma squander

Sho ri swag mi

Won o ni quarter

Mi o de ni style to le ri loja

I get paid well

I earn proper

So the motor I drive is tear rubber

And the house I live near water

I'm not like the guys near gutter

Wo the gomina is my step brother

We are the rich guys spend Dollar

So you for like try accept offer

Ko je ki boyfriends e di former

She just tell me her name na Adaora

And I'm already saying I adore her

Gbedu yi dun sugar ni

You are welcome to my cool parry

Catch cruise do faaji

And let the sisi know say you carry

Omoge jo go low

Oya bendi bendi go low

Omoge jo go low

Oya redi redi ko jo

Moni mo like e

Je n gba contact

She gave me work to do mo gba contract

O ba mi faa gan a ja combat

O se wa cool down a wa jo n chat

O wo mini skirt spaghetti strap

Where's your camera phone let me snap

Don't you know me I sing HipHop

O relax your mind and just drink up

Buy Champagne anything pop

Kosi problem ko le si hiccup

I be oga for here guys know me

Wo o sha mo Dangote he's my homie

Me I know the things wey she want hear

And I dey the place wey she want near

l'll make her taste the life make she compare

And if she like the life we 'll take it from there

Gbedu yi dun sugar ni

You are welcome to my cool parry

Catch cruise do faaji

And let the sisi know say you carry

Omoge jo go low

Oya bendi bendi go low

Omoge jo go low

Oya redi redi ko jo

I be sure boy wo I can't shout

I'm from London je ka travel out

Sho ti fly ri oh you want to try

Sho ti de Paris have you gone Dubai

Tell me what it is that you want to buy

I'm the one tonight so ignore your guy

I no you want to ride but you just dey shy

I'll perform wonders before your eye

That water you are drinking will turn to wine

Just tell me you will follow me and come to mine

You 'll befriend me come be my concubine

You think I like to boast or I want to shine

There is a long queue though you will jump the line

Won ti toast e now iwo gan decline

But you are looking for me I saw the sign

Said you are looking for me I saw the sign

Gbedu yi dun sugar ni

You are welcome to my cool parry

Catch cruise do faaji

And let the sisi know say you carry

Omoge jo go low

Oya bendi bendi go low

Omoge jo go low

Oya redi redi ko jo

Gbedu yi dun sugar ni

You are welcome to my cool parry

Catch cruise do faaji

And let the sisi know say you carry

Omoge jo go low

Oya bendi bendi go low

Omoge jo go low

Oya redi redi ko jo

Jo