menu-iconlogo
logo

Popcorn 0.2

logo
Letra
The ma

The ma

The ma

The magic finger

It’s Soft the magic finger

Am Rocky young king

Eni tio soji

Oya malo ro

Awa la ni eko

From here to Ojota

Them know us wella

We give them the ginger

We no dey dull am

Am on God(Am on God)

All my guys on G(On guard)

Malo foh everything go be(Malo foh everything go be)

Rocky ti pegan

Pegan

Pegan

Pegan(Hmmm Ahhhn)

For where me come from(Pegan)

Guguru na ma n pe popcorn(Aje oti pegan)

Rocky ti pegan(Pegan)

Pegan

Pegan

Pegan(Rocky ti Pegan Ahn)

Rocky ti pegan(Pegan)

Hmmm Ahhhn

Oh no

Rocky tipe gan oh no(Ohh no)

So I go chop life Yolo(Yolo)

Erima wey my jombo

And if you want me I don’t know

Onome tell me say she wan do(Aje)

Yesterday She say make I come through(Mogbe)

I was tripping when I said I love you

I was on chills

Well I’m sorry if I hurt you(Hmmm Ahhhn)

Gimme vibes, you dey gimme joy

My baby marojomo

Last time wey I break your heart

No be intentional mio momo

Yes I know have been fvcking up

My baby marojomo

If you know sey you love the boy

I go make you chop my popcorn

Rocky ti pegan

Pegan

Pegan

Pegan(Hmmm Ahhhn)

For where me come from(Pegan)

Guguru na ma n pe popcorn(Aje oti pegan)

Rocky ti pegan(Pegan)

Pegan

Pegan(Rocky ti Pegan Ahn)

Rocky ti pegan

Mo stay jiggy biti Young John(Hmmm Ahhn)

Emi olowo eko biti Yhemo Lee

Always outside eyan Poco Lee

You con dey say you no know we(Oskirin)

Shey iwo o si ni eko ni?

On a high fashion biti Jago(jao)

Gbe won sare eyan BT Pablo(Pablo)

You no dey follow the cargo(cargo)

T’oba ti riwa ko yago(Hmmm Hmmm)

We still dey fire yah(fire yah)

Iwo n sun fa lala(fa la la)

You no dey tire yah

Poverty Oya ya ya ya

We still dey fire yah

Iwo n sun fa lala(Rocky tipe gan)

You no dey tire yah

Poverty Oya ya ya ya

Rocky ti pegan

Pegan

Pegan

Pegan(Hmmm Ahhhn)

For where me come from(Pegan)

Guguru na ma n pe popcorn(Aje oti pegan)

Rocky ti pegan(Pegan)

Pegan

Pegan(Rocky ti Pegan Ahn)

Rocky ti pegan

Mo stay jiggy biti Young John

100 Cartel, pass me the Martel

Gmix kama lo ile jor

have been fvcking up

My baby marojomo oh ah