menu-iconlogo
logo

Sure Banker

logo
Letra
(Ice)

Yo Superstar Rambo

Wadupsiagodo

Hey Boomas

How far now

Wetin dey happen

How your side

Hear say some boys violate

(Eh eh)

No be for my area o

My area na edge of danger

Contact me, i be Sure Banker

You go dey try, you go see danger

All of my guys dem be real Monsters

(Superstar Rambo)

No wonder they won kill my star

They go believe when they pray and fast

All of my guys dem be real monsters

(Usofangar yeh)

Sho de mo pe mo lowo

Make you no go dey do gra gra

All my guys for igboro

All of dem get e the choko

Them dey confirm now ah

Them dey confirm now

(Make you no go dey do gra gra)

Money for ground dem dey confirm

Money for ground dem dey confirm

(All of dem get e the choko)

Them dey confirm now

Sho da mo

O da mo

Anywhere dey see me, them dey confirm now

Shey na me be the king for your arena

Sho fe beh wa

Shey you won collect

Sho da mo

O da mo

Anywhere dey see me, them dey confirm now

(Rambo what's good)

Shey na me be the king for your arena

Sho fe beh wa

Shey you won collect

(Ah ahn)

Jeje lo mo eko n lo but ki anybody ma to mi

Ele je security but ki anybody ma shomi

Ise ti mo ti mo tele ki anybody ma komi

E sha kin shey mommy mi ki anybody ma tan mi

Last born ni m lowo mommy mi, emi ni ifanu

Growing up she taught me to be nice, ki n ma shanu

But all these motherfuckers no want make i chop better

Won fe ki n gun lorun bi igo maggi

Ki n ma fi ebi panu

Anyways me i'm still the street king with the crown

Them dey bow

Awon tan binu them be clown

Won wo gown

Ti m ba pe won tele won ki n dahun

Nisin won fe ma sare but iya won ole ba o

En beh o

En beh sha

Trailer o kin shey egbe keke sha

Ti m ba mu yin gan e te shaa

Shey you see say me i'm special (Ah ahn)

O de mo pe mo lowo

Make you no go dey do gra gra

All my guys for igboro

All of dem get e the choko

Them dey confirm now ah

Them dey confirm now

(Make you no go dey do gra gra)

Money for ground dem dey confirm

Money for ground dem dey confirm

(All of dem get e the choko)

Them dey confirm now

Sho da mo

O da mo

Anywhere dey see me, them dey confirm now

Shey na me be the king for your arena

Sho fe beh wa

Shey you won collect

Sho da mo

O da mo

Anywhere dey see me, them dey confirm now

Shey na me be the king for your arena

Sho fe beh wa

Shey you won collect

Mo kala gan

Mo kala gan

Mo kala mo kala

Mo kala gan

Shey you won dey Ps5 me, analogue

Shey you won dey whine me

O mo pe mo kala

Mo kala gan

Mo kala gan

Mo kala mo kala

Mo kala gan

Shey you won dey Ps5 me, analogue

Shey you won dey whine me

O mo pe mo kala

Mo kala gan

Sho da mo

(Superstar Rambo)

Energy God

One man soldier

(Ice)

Sho da mo