Girl I need one dance but you know it takes two to tango
You like to burn trees turn my house into a band oh
Pepper all the girls dem your body na atarodo
5foot 10 but you right yes oh I dey feel like loko
I no be that kind boy wey go give you love wey get plenty comma
I no you want some love and I know say you fit to handle pana
Only you freeze my summer
Crossing all of my border
All my body don weak like felele
I no come with bad intentions
Bad intentions
Bad intentions
Body like Kate Henshaw
Kate Henshaw
Kate Henshaw
I no come with bad intеntions
Bad intentions
Bad intentions
Body like Katе Henshaw
Kate Henshaw
Kate Henshaw
I like girls die like girls too
I like girls die fly girls too
Free your mind girl you should let me hold you down
Oh iga ebu madu
I no be that kind boy wey go give you love wey get plenty comma
I no you want some love and I know say you fit to handle pana
Only you freeze my summer
Crossing all of my border
All my body don weak like felele
I no come with bad intentions
Bad intentions
Bad intentions
Body like Kate Henshaw
Kate Henshaw
Kate Henshaw
I no come with bad intentions
Bad intentions
Bad intentions
Body like Kate Henshaw
Kate Henshaw
Kate Henshaw