menu-iconlogo
logo

Level Up

logo
Letra
Oh di da de

Oh di da ni

Orita aye

Orita aye

Orita aye

I don dey eh

Just wan dey my dey, dey sip my liquor

Thinking 'bout life for bigger picture eh

Wetin dey my mind na still my future

Lots of fake friends with different missions

For your back dem go talk, dem go yarn dust

Deep down we know say dem no too like us

Small change dem go do like say dem pass God

But dem no pass God

Shey you wan dey whine God ni?

I get neegas wey don f*ck up

Wey don mess up

Wey talk down on my grind but I lock up

Mo pa'wo lọ, o ș'oju won, mo level up

Mo pa'wo lo, o ș'oju won, mo level up

Neegas dey wey don miss yarn

Wey mess up (On God)

Wey don talk on my grind but I lock up

Mo pa'wo lo, o ș'oju won, mo level up

Mo pa'wo lọ, o ș'oju won, mo je'ju won

Mo wo'le loss time, won fọ gan-an

Won nipe offside mo stubborn

Won nipe f*ck guy o pompous

Same neegas ton ba ri mi wan ni' Boss Boss'

Won ni pe "Boy way igba wo lo fę blow?

But my journey, o ye Olohun

Mon duro de God's time, mi o kin hurry

Same neegas t'on bari mi, wọn a ni 'Boss Boss'

l get neegas wey don f*ck up

Wey don mess up

Wey talk down on my grind but I lock up

Mo pa'wo lọ, o s'oju won, mo level up

Mo pa'wo lọ, o ş'oju wọn, mo level up

Neegas dey wey don miss yarn

Wey mess up (On God)

Wey don talk on my grind but I lock up (ehh)

Mo pa'wo lo, o ș'oju won, mo level up

Mo pa'wo lọ, o ș'oju wọn, mo je ju won

Hallelujah meje meje, mo k'owo mi s'oke

For the days that I scaled through when people show me shege

I no get time to complain, I kept on working daily

All I'm asking from the lord is Baba gbemi soke

Kin ma ko're de'le

Say make I no getti problem to provide money

Lemme do this in good health, kin ma le gbera steady

For the people that's with me wey still dey look up to me

Omọ l just wan dey level up, pa'wo lo, j'oju won

Bentley boy te'noh lo you sabi now

All the things wey I want, I go get

Tell the people wey no like am make dem no vex

Boy Myles told me l should come up a fire verse

'Cause he already came up with a fire verse

Na him wey go take over in a minute

l just want make you listen make you feel it

I get neegas wey don f*ck up

Wey don mess up

Wey talk down on my grind but I lock up

Mo pa'wo lọ, o ș'oju won, mo level up

Mo pa'wo lo, o ș'oju won, mo level up

Neegas dey wey don miss yarn

Wey mess up

Wey don talk on my grind but I lock up

Mo pa'wo lọ, o ș'oju wọn, mo level up

Mo pa'wo lọ, o ș'oju wọn, mo ję'ju wọn