menu-iconlogo
logo

I Concur

logo
Letra
Leggo

I concur

Don jazzy

Boy no fine I concur

Say I short I concur

Me I'm rich I concur

Everything I concur

I like woman I concur

I like to make una dance I concur

Nwanne shack alcohol oh oh

See a guy like me before

Have you ever seen a guy like me before

After all these talking I still dey scatter the floor

Anywhere you go na so my music e go

Leggo kpekele

Shake your kpekele

Kpekele jump around and kpeke

Kpekele jump around and kpekele

Make sure you start to dey kpekele

Eh ehn concur

Concur

Yeba concur

I concur

I dey killy beat I concur

Make you whine your bottom

Nwanne shack alcohol oh oh

Ahan orugo ahan

See me I know say the people dem love me

And I know oh

Na baba god dey bless me and I know oh

Them a love my style eh

I dey make dem happy

People dem love my style eh

Dem say I dey make dem happy

The mama and the papa dem know me

Children just dey happy

My brother shack alcohol oh oh

Leggo kpekele

Shake your kpekele eh

Kpekele jump around and kpeke

Kpekele jump around and kpekele

Make sure you start to dey kpekele

Eh ehn concur

Concur

Yeba concur

I concur

I dey killy beat I concur

Make you whine your bottom

Nwanne shack alcohol oh oh

Don jazzy

Oya ask around

I be the one dem dey talk about eh

Anything I touch e dey turn to gold

Na baba god eh

O ne we gi eh

O ne we gi eh

Wey gboya eh

Osukor eh

Osukor sukor eh

Osukor su wai gbi yai biko

Dabansin oya pass

I concur

Don jazzy concur

Timaya concur

Oya why dem nor go run come eh

My head too big I concur

I get big nose I concur

I too dey floss I concur

As the big head burst dem concur

I dey kill with beat but I concur

Know I'm liking you for talk

I dey make dem shakitibobo

Everybody shakitibobo

Hey baby hey baby

Oya make I touch your bottom

Hey baby hey baby

Oya make you shake your bumbum

Leggo kpekele

Shake your kpekele

Kpekele jump around and kpeke

kpekele jump around and kpekele eh

Make sure you start to dey kpekele

Eh ehn concur

Concur

Yeba concur

I concur

I dey killy beat I concur

Make you whine your bottom

Nwanne shack alcohol oh oh

I Concur de Timaya/Don Jazzy – Letras & Covers