menu-iconlogo
huatong
huatong
Тексты
Записи
Yeah vibes

Them man be hating

See them be gossiping at my back so long

Father save me

Take me

Them a see the small boy doing all the big things

Now they wanna pull me down, yeah

But I'm still around, yeah

And e dey shock their mind

Calling me ojuju calabar, yeah, yeah

Then I call my back up, yeah

I see all of them wan back off, oh no

Say when I call my back up, yeah

I see all of them wan back off, oh no

Oluwa ba mi soro, ye

Say I go soon dey turn up, oh no

Say make I just dey lock up

I no fit f*ck up

Make I leave them make them dey for koro (yea yea)

Jara jara jara jara jara

All the things you don bless me with (na jara)

Any other thing wey you add (na jara)

Yeah, jara jara jara jara jara (ah ah ah)

All the things you don bless me with (na jara)

Any other thing wey you add (na jara)

(Don Jazzy) Omo shey you no dey look face

Too much money for my suitcase

Plenty kele dey for my case

Dem dey line up 'cause they want taste

Who goes there?

Yes who goes there?

Shey you dey whine me

You no get fear

I no know why I dey for this track oh

Oya come sing make I go back oh

See all these people never, never see the picture

Inna my dark times, tryna get it figured

Shebi them say me no get future

But now they pay ten milli for a feature

Now they say that I'm the man 'cause I buss up the scene

Call up that girl make she wine up the thing

She, no get password but I still put my pin

You know me no send vagabond

So me call my backup eh

I see all of them wan catch up, oh no

Me I dey run marathon eh

Dem no dey my set I'm far gone, oh no

Oluwa ba mi soro, eh

Say I go soon dey turn up, oh no

Na Baba dey my back I no fit f*ck up

Dem bin no send me

When I dey for koro

They tell me dat

Jara jara jara jara jara

All the things you don bless me with (na jara)

Any other thing wey you add (na jara)

Oh, jara jara jara jara jara

All the things you don bless me with (na jara)

Any other thing wey you add (na jara)

Gradually dem dey run

Say dem dey run away

Gradually dem dey run (gradually)

Say dem dey run away

Gradually dem dey run

Say dem dey run away

Gradually dem dey run (gradually oh)

Say dem dey run away

What you thankful for (jara)

You got the blessings coming your way (jara)

Double double (ja-ja- jara)

Here we go now

That's why I say

When you're big you're big abeg (jara)

Еще от Mavins/Bayanni/Don Jazzy/Magixx

Смотреть всеlogo

Тебе Может Понравиться

Jara от Mavins/Bayanni/Don Jazzy/Magixx - Тексты & Каверы