menu-iconlogo
logo

Alarm

logo
Тексты
Ge ge

Sound the alarm, sound the alarm

My baby got me doing bambiala, bambiala

Amina, finish my stamina

Amina, jowo ma pami na

I dey beg

Bambiala, bambiala

One time for my baby, for my baby, one time

If you no mind be my Bonnie, I'm Clyde

I double tap when I see you online

Because you fine pass a million times two

For my baby, one time

If you no mind be my Bonnie, I'm Clyde

I double tap when I see you online

Because you fine pass a million

Abegi o, abegi o

Sare wa bamil'abegi o

Body on fire

You be like Shadrach, Meshach and Abednego

Shadrach, Meshach and Abednego

Abegi let me know

Abegi o, abegi o

Sare wa bamil'abegi o

Body on fire

You be like Shadrach, Meshach and Abednego

Shadrach, Meshach and Abednego

Abegi let me know

Aunty

You know you taste like a ca-ca-candy

If flow is a crime then I'm a convict

I no go mind to earn for Panti, Panti

This your ibadi be my multivitamin

Wetin you carry, behind, koshe fi ta yin

The way you whine be like ligaligali

Dem no fit try ina here

Because your bumbumbum, Bombay

Girl, you know I'm tempted to touch it

And I want it, mo mo pe

You go dey follow me go, follow me go

To my place like

Abegi o, abegi o

Sare wa bamil'abegi o

Body on fire

You be like Shadrach, Meshach and Abednego

Shadrach, Meshach and Abednego

Abegi let me know

Abegi o, abegi o

Sare wa bamil'abegi o

Body on fire

You be like Shadrach, Meshach and Abednego

Shadrach, Meshach and Abednego

Abegi let me know

Alarm от Mayorkun - Тексты & Каверы