menu-iconlogo
huatong
huatong
omah-lay-ripo-ripo-cover-image

Ripo Ripo

Omah Layhuatong
olesheldonhuatong
Тексты
Записи
Omah layyy

Damburuba

Armed Robber

Damburucas, Stan Kolev

Oga Opaja

Barack Obama

Reverend Mbaka

Omo Yoruba, Wole Soyinka

Oga Osama,

Oga Opija

Saro Wiwa

Oluwa Burna

Omah Oluwa

Yaradua

This One, That One

I dey do my thing small small,

I no dey follow you for more agbalumo

And I dey take my sign small small

I no dey follow you try Kanjidam

Let me come and dey go

The money wey I get no be to kon dey show

The Car wey I dey use no dey drive for road

The Life wey I dey live is on my own

You kan dey call me this one that one

You kan dey talk things to Oga wife

You don’t know that I’m doing this for Mama

You don’t know that I’m doing this for Papa

You con dey call me

Damburuba

Armed Robber

Damburucas, Stan Kolev

Oga Opaja

Barack Obama

Reverend Mbaka

Omo Yoruba, Wole Soyinka

Oga Osama,

Oga Opija

Saro Wiwa

Oluwa Burna

Omah Oluwa

Yaradua

This One, That One

I dey do my thing small small,

I no dey follow you form agbalumo

And I dey take my sign small small

I no dey follow you try Kanjidam

Let me come and dey go

The money wey I get no be to kon dey show

The Car wey I dey use no dey drive for road

The Life wey I dey live is on my own

You con dey call me benchman (Player)

Wey dey form sense man (Gbenga)

Wey dey claim Benzema (Stranger)

No One to come and quench my (Prayers)

But I dey give them Ripo Ripo Popoo

The Vibe dey enter the body oooo

Ripo Ripo Po Po…

The Vibe dey enter the body oooo

Me I dey give them Porigi Poo Po….

As I dey find my money oo ooo

Me I dey give them, Porigi Poo Po Po

Me I Just dey find my money ooo,

They con dey call me, Damburuba

Armed Robber

Damburucas, Stan Kolev

Oga Opaja

Barack Obama

Reverend Mbaka

Omo Yoruba, Wole Soyinka

Oga Osama,

Oga Opija

Saro Wiwa

Oluwa Burna

Omah Oluwa

Yaradua

This One, That One

I dey do my thing small small,

I no dey follow you form agbalumo

Еще от Omah Lay

Смотреть всеlogo

Тебе Может Понравиться