menu-iconlogo
logo

Para Dey

logo
Тексты
Paranormal Dj

Paranormal paranormal paranormal

Code name

Go

Para Dey para Dey

If Canadian no Dey Ghana Dey

Chale Ghana Dey

Wan nne nye mu big kala

That my little friend na Montanatony Montana

The way wey me I Dey take para

Dem go think say I Dey smoke gbana

Paranormal paranormal paranormal

Para para para paraShey you Dey hear para para para

Paranormal paranormal paranormal

Para para para paraShey you Dey hear para para para

Paranormal paranormal paranormalayaya

Ayayayayayaya

If dem Dey vex make dem near wall chu chu chu chu chu

Mio gbo nkakan I no Dey hear wordparanormal paranormal paranormal

Ayayayayayaya

Ogini na fio ogini na fio

Shey you Dey hear

Ogini na fio ogini na fioparanormal paranormal paranormal

Para para para paraShey you Dey hear para para para

Paranormal paranormal paranormal

Para para para para para para para

Paranormal paranormal paranormal

Dont care if you came with your man

I came to collect your number

Full stop oh I no get comma

Im just a trash talker

I dont go against the lawma

Jerry Shaffer so fun Omo yen ko Shedi balabala

AraKpalan dia dj paranormal

Better calm down before this place burns down

Her booty na die I dont know what to call this

I came with my guys were leaving with your shawties

Para para para para para para para

If wahala wahala Dey halla halla

When I para me I no Dey para normal paranormal

Na the dj be paranormal paranormal paranormal

Shey you Dey hear

Shey you Dey hear

paranormal paranormal paranormalayaya

Ayayayayayaya

If then Dey vex make dem near wallchu chu chu chu chu

Mio gbo nkakan I no Dey hear word

Ayayayayayaya

Ogini na fio ogini na fio

Shey you Dey hear

Ogini na fio ogini na fioparanormal paranormal paranormal

Para para para para para para Shey you Dey hear para

Paranormal paranormal paranormal

Para para para para para para para

Paranormal paranormal paranormal

Paranormal paranormal paranormal

Paranormal paranormal paranormal

Para Dey от Paranormal Dj/Dremo - Тексты & Каверы