menu-iconlogo
logo

If E Happen For Lagos

logo
Тексты
If you no know big man

You never know person

You no shine your eyes

You never see something

You never party for Eko

Omo you never do nothing

Government na yawa

Dem no dey do nothing

Na so dem waka waka waka

Everybody searching for the answer

The matter matter matter

If you ask me who I go ask am

Omo wetin dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer

Na the reason why poor man still dey japa

If e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

If you no know big man

You never know person

You no shine your eyes

You never see something

You never party for Eko

Omo you never do nothing

Government na yawa

Dem no dey do nothing

Gats keep am on a low

Eyes on my money gats keep am on the low

Cuz gidi gidi gada gada no dey win fight

So we bring the fire brother me I can't shout

Shey cos you see me in a Bentley

You want to friend me just to end me

Shey na my fault say God dey bless me

Na so dem waka waka waka

Everybody searching for the answer

The matter matter matter

If you ask me who I go ask am

Omo wetin dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer

Na the reason why poor man still dey japa

If e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

If you no know big man

You never know person

You no shine your eyes

You never see something

You never party for Eko

Omo you never do nothing

Government na yawa

Dem no dey do nothing