menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Left Pocket

Victor Adhuatong
mikegulf24huatong
Тексты
Записи
It's Tspize beat

It Victor AD na na na yeah

Aih

Spiritual

Them still they ask of me o

Them claim them no know me

Them want to hear story

They claim na dem holy

I give them action film

And now they run from coast to coast

Make them find the post

Abra oluwa we no dey boast aa

All I need is love from you my fans

If them like them say we razz

Shey na God na em bring us out

Their opinions no dey count

Leave them make them write all sort of things and talk

Say we no go make am brother

Say I focus on making it

As I go down on my knees and Pray

Lord that billions I dey pray for

Make e dey for my left pocket e

I say that money for the Rolls Royce

Make e dey for my breast pocket e

Lord that billions I dey pray for

Make e dey for my left pocket e

I say that money for the Rolls Royce

Make e dey for my breast pocket ee

They no know how the story start

And if they want it i take them to the start ee

Back and forth they press restart

Say i no go give them chance

Make them go restart aim

Them make we set to left to come this far

One hit wonder wey don come this far

One song 25 new countries

If them claim them go school

Make dem do the counting

All I need is love from you my fans

If them like them say we razz

Shey na God na em bring us out

Their opinions no dey count

Leave them make them write all sort of things

And talk say we no go make am brother

Say I focus on making it

As I go down on my knees and Pray

Lord that billions I dey pray for

Make e dey for my left pocket e

I say that money for the Rolls Royce

Make e dey for my breast pocket e

Lord that billions I dey pray for

Make e dey for my left pocket e

I say that money for the Rolls Royce

Make e dey for my breast pocket ee

Said who God has bless no man can curse

E no go bad if we look good of course

Keep your circle small no let them cross

Cause na you them go play if the journey pause

Say oh no oh no

You can't afford to go broke

See them want us make we go slow

But na private jet we go take go

Lord that billions I dey pray for

Make e dey for my left pocket e

I say that money for the Rolls Royce

Make e dey for my breast pocket e

Lord that billions I dey pray for

Make e dey for my left pocket e

I say that money for the Rolls Royce

Make e dey for my breast pocket ee

Mixing Xeeno Foster

Еще от Victor Ad

Смотреть всеlogo

Тебе Может Понравиться