menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Cough Syrup

BNXN/Victonyhuatong
เนื้อเพลง
บันทึก
How many man wey go follow my body to go huh casket oh

How many mouth wey go talk before you go full d basket oh

How many stamps you go knack before you go full your passport oh

And if e pass ten make you stop to follow me talk

Before yori yori leavee bracket mouth

I Dey write my songs on a low key

Abi shey you think say I be novice oh

Write my songs on a low key

Before Don Jay put the Mo in the Mohits

Before Ricky ross put the May in the Maybach

Before them Peter and Paul separate ah

Before jimmy Jay even start to dey playback

Even before Kim K decorate her body oh

It's a must I go hustle from the sun up until sun down

In the blood of Jesus I go dissolvu my broda

You go first buy cough syrup before you talku for my matter

Cause e go fit choke ehh ah

And e go fit choke oooh ooh oh

You know how many times dem go choke if they roll my Igbo?

Countless oh

And then is coming cold like an Eskimo perfect oh

The things they talking online man I really don't know pointless oh

You see say dem go gather round to dey discuss bout the big boss

You know I'm the subject oh

Cause I Dey write my songs on a daily

You no fit to hear say dem no pay me well e o

Cause me I fit savage like na me sing Girlie o

Call me Buju- ranking it's way beyond their understanding

I've been stone cold you no know how you go jonze me wey sabi road?

Me wey I no Dey do kpokpotikpo straight to the point

And they can't touch my flow

It's why dem boy testing me really envy me

Cause no ability to put their melodies together

Enemy they really watching me they really hoping I will never get my **** together

Dem boy testing me really envy me cause no ability to put their melodies together

Enemy they really watching me they really hoping I will never get my **** together

It's a must I go hustle from the sun up until sun down

In the blood of Jesus I go dissolve my broda

You go first buy cough syrup before you talku for my matter

Cause e go fit choke ehh ah

And e go fit choke oooh ooh

เพิ่มเติมจาก BNXN/Victony

ดูทั้งหมดlogo

อาจถูกใจคุณ

Cough Syrup โดย BNXN/Victony – เนื้อเพลง & คัฟเวอร์