menu-iconlogo
huatong
huatong
harrysong-reggae-blues-cover-image

Reggae Blues

Harrysonghuatong
nanatidyhuatong
เนื้อเพลง
บันทึก
Harry song

After the reggae play the blues

The blues the blues

Make you do as i do

I do, i do

Enjoy yourself baby boo

Bae boo, bae boo

Even your boo get a boo

A boo, a boo

Share the gala, share the booze

The booze, the booze

Everybody wanna groove

They grove, they groove

As far as e-money dey pay

Dey pay, dey pay

Skibi ooo pop champagne oh ah ah

Bobo see baddo wey dem dey boo

Dey boo, dey boo

He dey tell amokachi the bull

The bull, the bull

See money for floor like swimming pool

The pool, the pool

Eh dey gimme wings like redi bull

The bull, the bull

Baby anything you want make i do

I do, i do

I no be tiger back to my bull

My bull, my bull

Oya now, our master oh

E dey gbadun oh

If your body touch omoge she go get belle

Harry song

The blues the blues

I do, i do

Enjoy yourself baby boo

Bae boo, bae boo

Even your boo get a boo

A boo, a boo

Share the gala, share the booze

The booze, the booze

Everybody wanna groove

They grove, they groove

As far as e-money dey pay

Dey pay, dey pay

Sikibi ooo pop champagne oh ah ah

Ladies call me talk and do

I talk, i do

The bull, the bull

Dance for reggae, dance my blues

Na turn by turn life dey do

Dey do, dey do

Oya my madam

Dance for me my madam

I like how you gbalam

I will spray you many dollar eh

Oya my madam, dance for me my madam

I like how you gbalam

I spray you many dollar eh

Harry song

The blues the blues

Make you do as i do

I do, i do

Bae boo, bae boo

Even your boo get a boo

A boo, a boo

The booze, the booze

Everybody wanna groove

As far as e-money dey pay

Dey pay, dey pay

Sikibi ooo pop champagne oh... ah ah

3: iyanya

Baby say am more than good

His good, his good

Na me dey put am in the mood oh

Baby come over my place oh

My place, my place

Make you dance the reggae, dance the blues

The blues, the blues

If you give am to me i go take am... take am

I like the way you dey shake am... shake am

Call me daddy, i go call you mummy oh

Na only you wey no dey fake am... fake am

Just call me daddy oh, daddy

Because

Harry song

After the reggae play the blues

The blues the blues

Make you do as i do

I do, i do

Enjoy yourself baby boo

Even your boo get a boo

A boo, a boo

Share the gala, share the booze

The booze, the booze

Everybody wanna groove

They grove, they groove

As far as e-money dey pay

Skibi ooo pop champagne oh... ah ah

No go think am na dollar we spend no be ...ah ah

Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer... eh eh

Enugu girls dem like to do

To do, to do

เพิ่มเติมจาก Harrysong

ดูทั้งหมดlogo

อาจถูกใจคุณ