menu-iconlogo
huatong
huatong
เนื้อเพลง
บันทึก
(Hun hun)

(Hun hun)

Inspiray lomo

Inspiray lomo yen, ehn

Ehn, ye ehn ehn ehn

I just wanna happy to the point

I forget everything I've been through, hun

I fit small for your face but, ojutiri ju, hun

If you see me bored, na wetin street show me lojekin cripple

Na when you need help you go know say person different from people, hun

Nobody wanna see you win

Use your brain o

Use your brain o oh

I no come your side

Dey your lane o oh

Dey your lane o

Up all night, gat many things I dey chase

Na money dey go so, mo gbagi mo sare le, eh

Ṣebi you say you gat me?

So you dey whine me? em'

Life is not like this

Just wanna make this dough

And forget back in the day

Ebe ni mo bẹ Baba BAMISE

Make my money plenty

Make I make my pay, ahn

Make I make my (pay)

Make I make my (pay)

Make I make my (pay)

I pray for a huge money, wey go turn my phone to my bestie (wey go turn my phone to my bestie)

Wey go turn me to boss, kin ma fi mọto ṣe ẹsẹ rin (kin ma fi moto ṣe ẹsẹ rin)

I be grateful sinner, if you run am for me, madupe temi (if you run am for me, madupe temi), em'

Grace wey pass my age, tọma sọ pe ọmọ yen, YBNL ni e ni (tọma sọ pe ọmọ yen, YBNL ni e ni)

I pray for a huge money, wey go turn my phone to my bestie (wey go turn my phone to my bestie)

Wey go turn me to boss, kin ma fi mọto ṣe ẹsẹ rin (kin ma fi moto ṣe ẹsẹ rin)

I be grateful sinner, if you run am for me, madupe temi (if you run am for me, madupe temi), em'

Grace wey pass my age, tọma sọ pe ọmọ yen, YBNL ni e ni (tọma sọ pe ọmọ yen, YBNL ni e ni)

Nobody is coming to save you

Na you vs you (na you vs you) hun

So keep your head up (so keep your head up)

No limit, magbo t'elegan (no limit, magbo t'elegan)

Time wait for no one (time wait for no one) on'

Life is like a dice, nobody know what comes next (Nobody know what comes next), hun

E fit be tomorrow, make my song enter Top 10 (make my song enter Top 10)

Ṣe you dey with pen? Mu biro ẹ kolo kole, eh (Ṣe you dey with pen? Mu biro ẹ kolo kole, eh)

God dey with me, no cap, Iyanu mashele (Iyanu mashele)

Blessings wey go sup, e go be like say I bribe God, hun (e go be like say I bribe God), hun

Mama go dey happy, she will be like I thank God od' (she will be like I thank God od')

No relent, I'm marry to the game, till my time comes (till my time comes)

If I know say life hard like this, I for don buy gun un' (I for don buy gun un')

My energy still dey boast, hun, till the last one (hun, till the last one)

Baba no go shame me, base on believe, o ma jorabakan, uhn' (base on believe oma jorabakan, un')

Baba no go shame me, base on believe, o ma jorabakan, (o ma jorabakan)

My energy still dey boast, hun, till the last one (hun, till the last one)

Baba no go shame me, base on believe, o ma jorabakan (o ma jorabakan) un'

(O ma jorabakan)

เพิ่มเติมจาก INSPIRAYSTONNER

ดูทั้งหมดlogo

อาจถูกใจคุณ