menu-iconlogo
logo

AFFECTION

logo
เนื้อเพลง
I dey my place

I no dey look for love anyway

I hate dey chase

Some girl dey do some long, I know sey She likes my style (sexy girl)

I just for Dm but e turn case

She just dey smile

I send the Dm now she can′t wait

She want linkup

I want linkup

Ein lips er, the way I wan kiss am

The hips dier tisɛ Panamera

Joe metwii no roff, roff, when I get am

She just dey bee, she just dey bee

Hwe ne waist tia, she dey wear waist beads

Wose 32, say cheese

I make ready, baby take me

She gives me more vim, she likes that more affection

She brings me blessings, all she wants is more of attention

She gives me more vim, she likes that more affection

She brings me blessings (more), all she wants is more of attention

Sexy, sexy you blow my mind

I never didda think I would find a pretty girl like you (like you)

You take me mind inna trance, you leave me no chance

Anyway I just have to give thanks

You take me mind inna trance, you leave me no chance

Anyway I no give your body chance with you nana

Make we take flight to Havana

Dutty whine pon my banana

Woman you are just lidke a sauna (na-na)

Ah dead dem ago dead

Ah dead dem ago dead

When dem touch my pretty likkle girl

Ah dead dem ago dead

Ah dead dem ago dead

When dem touch my pretty likkle girl

She gives me more vim, she likes that more affection

She brings me blessings, all she wants is more of attention

She gives me more vim, she likes that more affection

She brings me blessings, all she wants is more of attention

Nana, she say she dey want my time

Well alright ago give you my time

She gives me, more affection

She brings me

She gives me more vim, she likes that more affection

She brings me blessings, all she wants is more of attention

She gives me more vim, she likes that more affection

She brings me blessings, all she wants is more of attention

AFFECTION โดย Joey B – เนื้อเพลง & คัฟเวอร์