menu-iconlogo
huatong
huatong
kheengz-debit-cover-image

Debit

Kheengzhuatong
biopower1huatong
เนื้อเพลง
บันทึก
Debit debit

Debit debit, (Wahala)

Debit Debit Debit Debit Debit omo (Debit)

Any small waka these days na

Debit Debit Debit Debit (Aswear)

Debit Debit Debit

Any small thing na

Debit Debit Debit Debit

Even to komot go take fresh air sef na

Debit Debit Debit Debit

Before one credit alert na like sixteen

Debit Debit Debit

Ahh before you know it, is savings or current?

Soon as you step out the crib (Debit)

Bros abeg i ft see you for 2minutes (Debit)

Start your motor hear one funny sound (Debit)

Damn, sapa nice one (Debit)

Side chick calling is her birthday (Debit)

Olopa stop me for highway (Debit)

Six miscalls from your kid sis (Debit)

Meanwhile NEPA meter don dey beep beep (Debit)

Kai ay kullum kullum kullum ga munan muna ta fama

Ba wai babu cheddar cheddar bane abun ne ba dama

Grinding put the working errday and hoping that we hammer

Even area boys they don dey call me chairman

Meanwhile, anyway i turn on left or right omo na billing

And if i no comply oh mehn they turn me to a villain

Cause nowadays so errbody see me on a telli

To komot house sef dey fear me cause everything na

Debit Debit Debit Debit (Aswear)

Debit Debit Debit

Any small thing na

Debit Debit Debit Debit

Even to komot go take fresh air sef na

Debit Debit Debit Debit

Before one credit alert na like sixteen

Debit Debit Debit Debit

Before you know it,na savings or current

Gate man don dey call you boss (Debit)

These days sef to fall in love (Debit)

You call momsy she come start dey caugh (Debit)

Just like that generator off (Debit)

Another word for responsibility (Debit)

As i dey cook beans na so gas finish (Debit)

As i dey watch match message from DSTV

Meanwhile junior dey resume school next week (Debit)

Ay ay bills on bills walai abun sai a hankali

If care is not taking mutane fa zasu bar gari

Aljihu babu shishi gashi dollar hawa take

Suna suspending money i be thinking how to make it

This life i do my best, i no ft to kill myself

If you sneeze next thing na should i bring the POS

Sapa just dey call me i reject make e no vex

This adult thing gat me so stressed everything na

Debit Debit Debit Debit (Aswear)

Debit Debit Debit

Any small thing na

Debit Debit Debit Debit

Even to komot go take fresh air sef na

Debit Debit

Debit Debit

Before one credit alert na like sixteen

Debit Debit Debit

Before you know it na savings or current

Cause everything na

Debit Debit Debit Debit (Aswear)

Debit Debit Debit

Any small thing na

Debit Debit Debit Debit

Even to komot go take fresh air sef na

Debit Debit Debit Debit

Before one credit alert na like sixteen

Debit Debit Debit

Before you know it is savings or current

เพิ่มเติมจาก Kheengz

ดูทั้งหมดlogo

อาจถูกใจคุณ