menu-iconlogo
logo

Commando

logo
เนื้อเพลง
(You've got the whole world in your hand)

You've got the whole world in your hand

Wetin pass you e no dey dey dey eh eh

You've got the whole world in your hand

Commando do do commando commando

I get God and I get life

Everything else e go work for me

Me I no dey to dey run kiti kata (kiti kata)

Na you make the favour follow me o

You make the blessing come dey knock my door

And if I want I go order o, order oooo

Me no dey do forecasting (forecasting)

Everything I want I order o

Everything nice and smooth (I konw)

E be like Didier Drogba Drogba o

Me no dey do forecasting (forcasting)

Anything I want I order o

Everything nice and smooth

E be like Didier Drogba Drogba o

You've got the whole world in your hand

(You've got the whole world in your hand)

Wetin pass you e no dey dey dey

You've got the whole world in your hand

Commando do do commando commando

Commander o yea yea

Follow the lamb I dey see am the thing dey totori

Na you tell me say my pikin when you need me make you dey call on me

This na my confidence

Every time I call you over competent

I no need to komot from you you're the vine

And I go dey steady dey tap am

Me no dey do forecasting

Everything I want I order o

Everything nice and smooth

(Yeah yeah) e be like Didier Drogba Drogba o

Me no dey do forecasting

Everything I want I order o

Everything nice and smooth

(Oh yeah) e be like Didier Drogba Drogba o

You've got the whole world in your hand (ahh yo, whole world in your hand)

Wetin pass you e no dey dey dey (dey dey dey)

You've got the whole world in your hand

Commando do do commando commando (commando)

(You've got the whole world)

You've got the whole world in your hand

(You've got the whole world in your hand)

Wetin pass you e no dey dey dey (dey dey one day, one day)

You've got the whole world in your hand

Commando do do commando commando

Biko Kponu Chinasa oh

Chinasaram okwu K'ibu

Chineduuu

Chinedum ije ka ibu

Onye nsó

Só gi macha ihe n'ile

Commando do do ohh commando

Biko Kponu Chinasa oh (biko Kponu Chinasa oh)

Chinasaram okwu K'ibu

Chineduuu (Chineduuu)

Chinedum ije ka ibu

Onye Nsó

Só gi macha ihe n'ile

Commando do do ohh commando

You've got the whole world in your hand (Chinasaram okwu K'ibu)

Wetin pass you e no dey dey dey (Chinedum ije ka ibu)

You've got the whole world in your hand (só gi macha ihe n'ile)

Commando do do commando commando

Commando โดย Ko'rale/Greatman Takit – เนื้อเพลง & คัฟเวอร์