menu-iconlogo
logo

Lowkey!

logo
เนื้อเพลง
Of Lagos

(En'-En'-En'-En')

Another one na scam, all other men are scum

(En'-En'-En'-Enta)

You know that time has come

Moya tete pa'se fun ijalo

Ahn-ahnn, ahn

Thandi male, Baba, thandi male (Baba, thandi male)

Werey gb'owo mi japa and saa to Malay' (saa to Malay')

O je mi m'aye, gbemi l'handicap, ayy

Wato wa'le, Oga, where my money?

What I do is not your business (business)

You better focus on your fitness (fitness)

Even if it take me time to reach e (reach e)

Mo sha ma de'be when I de'be (de'be), ahn-ahn

Kini latest? (Latest)

Kinlo d'owo? Making money plus interest (interest)

Many explanation, no evidence ('vidence), mm

Pe paddie mi, jeka invest, ahn-ahn-ahn, ahn

Lowkey (lowkey), lowkey, lowkey (lowkey)

I've been steady taking s**t from people that don't deserve me

But, mo paraaa (mo para gan oh)

Moya tete pa'se fun ijalo

K'oma lo pami bi alo, k'emi le ri'go beer kan

Lowkey (lowkey), lowkey, lowkey (lowkey)

I've been steady chopping with people wey ready to chop me

But, mo paraaa (mo para gan oh)

Moya tete pa'se fun ijalo

K'oma lo pami bi alo, k'emi le ri'go beer kan

If you too sweet, dem go lick you finish

If you want peace, dem go break you pieces

The matter pass my hand (the matter pass my hand)

E scatter all my plans (e scatter all my plans)

That's why I dey para oh, para oh

Kilode ti mo fin para oh?

Many more plenty jara oh

No be sprint, na marathon gan (no be sprint, na marathon gan)

Make I carry you go-go (go-go)

Wetin dey make me dey loco? (Wetin dey make me dey loco?)

Yebariba, samboribo-bo (yebariba, samboribo-bo)

Naso I learn to say "no no", ah-ahh (ah-ahh)

E choke oh (choke oh)

The truth is bitter like jogbo (jogbo)

But, you prefer Choco Milo-lo ('Lo-'Lo)

Wetin dey killing you slow-'low-ly (ah-ah, ahn)

Thandi male, Baba, thandi male (Baba, thandi maleee)

Werey gb'owo mi japa and saa to Malay' (saa to Malay')

O je mi m'aye, gbemi l'handicap, ayy (gbemi l'handicap, ayy)

Wato wa'le, Oga, where my money?

Lowkey (lowkey), lowkey, lowkey (lowkey)

I've been steady taking s**t from people that don't deserve me

But, mo paraaa (mo para gan)

Moya tete pa'se fun ijalo

K'oma lo pami bi alo, k'emi le ri'go beer kan

Lowkey (lowkey), lowkey, lowkey (lowkey)

I've been steady chopping with people wey ready to chop me

But, mo paraaa (mo para gan)

Moya tete pa'se fun ijalo

K'oma lo pami bi alo, k'emi le ri'go beer kan

Lowkey, lowkey, lowkey (ooh-ooh, ooh, ooh-ooh, ooh)

I've been steady taking s**t from people that don't deserve me (ooh-ooh, ooh, ooh-ooh, ooh)

Mo paraaa (ooh-ooh, ooh)

K'oma lo pami bi alo (ooh-ooh), pami bi alo (alo)

K'emi le ri'go beer kan

Lowkey! โดย Mayorkun – เนื้อเพลง & คัฟเวอร์