Zaggadat!
Its your boy Eazi
My baby dey confuse me o with her bumbum
Wey she get a guy wey dey send her money
from london
She dey see me as a johnny just come
When monkey dey work eh
Baboon e just dey chop
Me I go chop all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush eh
Abeg make you treat me with caution
Ah, ah, aaahhh
Leg Over
My baby give me leg over eh heh
Hang Over
E be she dey give me hang over eh eh
Leg Over
My mama give me leg over eh eh
Game Over
She dey come gimme game over
eh eh
I dey confuse o
I dey confuse o
When you turn around
Baby you dey make i confuse ooo
You Duoala like a, a Cameroon
You mesmerize the boy
and baby make i confuse
Commando you be commando
You dey command the boy with overload
Yeh yeh i no fit stand alone
I must call my guy before rack dey hook
Me i go chop all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush eh
Abeg make you treat me with caution
Ah, ah ,aaahhh
Leg Over
My baby gimme leg over ahn ahn
Hang Over
E be she dey gimme hang over eh eh
Leg Over
My mama give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over
Its Your Boy Eazi
My baby dey distract me o with her
bumbum
Wey she get a guy wey dey
send her money from London
She dey see me like a Johnny just come
When monkey dey work eh
Baboon e just dey chop
Me i go chop all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush eh
Abeg make you treat me with caution
Ah, ah ,aaahhh
Leg Over
My baby gimme leg over ahn ahn
Hang Over
E be she dey gimme hang over eh eh
Leg Over
My mama give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over
Leg Over
My baby gimme leg over ahn ahn
Hang Over
E be she dey gimme hang over eh eh
Leg Over
My mama give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over