Cos you never where I go reach tomorrow
Who be this one, omode ko mo do
I never reach half of the places I wan go
Ma forin Dara, Ma rale, Ma ra motor
Look at my life from afar
I'm grateful oh ya Allah
Oju lo pe si oo, samad Ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1
Won ni ase lo ma n forr
Shemi ti mo danto
Orin Samadi yen won Ma gbo
Emi ota mi a bo
Olorun Ma je n jabo
One step at a time, I go reach the top
Mo le koko clear Headies na
E koko ba nko gbogbo Kokoro Bentleys na
Heavy weight champion e ba fi belti han
No be today, O ti pe ti mo ti n be beat na
When there's life there's hope, my brother
For this same life oo, there's yes, there's No
I no go tire for the road
In a few years, we go know as e dey go
How many heads, Burna boy get
You know how many shenking wey dem give tems
Before Hannah born Samuel, took how many years
No look me less oo, I'm anointed
Cos you never where I go reach tomorrow
Who be this one, omode ko mo do
I never reach half of the places I wan go
Ma forin Dara, Ma rale, Ma ra motor
Look at my life from afar
I'm grateful oh ya Allah
Oju lo pe si oo, samad Ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1
Who sabi Shotgun
Jesus!
Before Olamide who sabi G Dog
If I mention Lil Prinz ko le ye won
Nobody go sabi small Wiz only big one
Na so life be
Me I know say I go famous
I no sabi how but God no go shame us
As I dey Abuja, them go find me for Lagos
Abobi if we no make am omo e go pain us
We no get plan B
The hustle dey owe me but e no wan pay
Time na money shey until e remain 1k
Shebi I told you I was coming
Oya take am play
Because when I start to ball I no go fear Kante
You see say I no call you as I dey see shege
I dey always pray for light I'm in a real dark place
Imagine say you dey perform they dey stone you plate
How you wan stop me if I survive that phase
Abobi
Cos you never where I go reach tomorrow
Who be this one, omode ko mo do
I never reach half of the places I wan go
Ma forin Dara, Ma rale, Ma ra motor
Look at my life from afar
I'm grateful oh ya Allah
Oju lo pe si oo, samad Ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1