Tyemmy again
Spyro
Up-Upfront Records
Spyritmix
Baby girl, you make sense
For my heart you be King of Queens
If I give you love, you go tell me say
"Na me the one wey make sense"
Other girls take heart o, I no go breakup o
Ṣó o ri wọn ò le tó
I tell you say na you be dey one wey make sense
'Cause my baby sweet
Girl, for my heart you dey ring (ring)
Girl, for my heart you dey bling (bling)
Girl, for my heart you dey burst my brain, oh na-na, na
Life without you na wahala
Girl, no need for packaging
Baby, na you be my packaging, ah, yeah
I'm like, "Who's, who's that girl?" (That girl)
She got me lose, lose my mind (my mind)
Na you I choose, choose, baby (baby)
Ah, yeah, yeah
I'm like, "Who's, who's that girl?" (That girl)
She got me lose my mind (my mind)
Na you I choose, choose, baby (baby)
Oh, yeah
(Gbà kó yo) my love na puff-puff, my love na puff-puff
(Gbà kó yo) my love go make you belle full
My love go make you belle full
(Gbà kó yo) my love na puff-puff, my love na puff-puff
(Gbà kó yo) you go belle full, you go belle full
On to the next one
If dem try to impress, make dem get out
My baby get class
See one, see two, baby na A1
When I see her I dey thank God o
For you, I never hang up o
Without you I Bangkok o
Na me wey you jail with a handcuff o
'Cause my baby sweet
Girl, for my heart you dey ring (ring)
Girl, for my heart you dey bling (bling)
Girl, for my heart you dey burst my brain, oh na-na, na
Life without you na wahala
Girl, no need for packaging
Baby, na you be my packaging, oh, yeah
I'm like, "Who's, who's that girl?" (That girl)
She got me lose, lose my mind (my mind)
Na you I choose, choose, baby (baby)
Ah, yeah, yeah (baby o)
I'm like, "Who's, who's that girl?" (That girl)
She got me lose my mind (my mind)
Na you I choose, choose, baby (baby)
Oh, yeah
(Gbà kó yo) my love na puff-puff, my love na puff-puff
(Gbà kó yo) my love go make you belle full
My love go make you belle full
(Gbà kó yo) my love na puff-puff, my love na puff-puff
(Gbà kó yo) you go belle full, you go belle full
Baby, don't go yeah
Don't go, yeah
Yeah, yeah-yeah, my baby, yeah