How e be
(It's eddieroll baby)
Aboy there
(Omoh dem no know this matter)
Omoh na we musicians oh
Ashawo price no be 5k
Die all die it
Them say na bad boys be my fan base
(Aboy die all die it)
E don tey we Dey for back gate
Die all die it
Agirl u don Dey old u no wan add age
(Aboy die all die it)
For like 2 years u Dey 16
(Die all die it)
Sugar daddy dem Dey between
(Aboy die all die it)
Na you fine pass u no be queen
(Die all die it)
Nobody like you you no be twin
(Aboy die all die it)
Omo point one don Dey press o
(Die all die it)
Underage girl we no sex o
(Aboy die all die it)
U don get money u Dey flex o
(Die all die it)
U no wan reply out text o
(Aboy die all die it)
Jonsing man Dey on lapses
(Die all die it)
Harry Potter boy wey your glasses
(Aboy die all die it)
3 Girlfriends Dey your back seat
(Die all die it)
Ruling government wey your taxes
(Aboy die all die it)
Abobi Jammaker
We no Dey cap careless (Careless)
Dorime boys no Dey baff fearless
We no Dey cap careless
Dorime boys no Dey baff fearless
We no Dey cap careless
Dorime boys no Dey baff fearless
We no Dey cap careless
Dorime boys no Dey baff fearless
Shey you no Dey see the odour
(Die all die it)
Port Harcourt boys say we don come
(aboy die all die it)
U Dey carry spanner for tools fight
(Die all die it)
Them use one blow scatter your 2 eye
(Die all die it)
You say u Dey hungry but u Dey chew tight
(Die all die it)
You Dey owe nepa but u Dey use light
(Aboy die all die it)
U Dey owe landlord house rent
(Die all die it)
But inside club u Dey burs full casket
(Aboy die all die if)
South south boys from the creeks
You know what it is
Even for your hood my face show for your street
A lot of boys are very rugged on the street
But me I choose to stay very rugged on the cheese
You just Dey cap you no Dey check around
(Die all die it)
Men mount we no Dey check amount
(aboy die all die it)
I put your girl for my backseat
(Die all die it)
She go swear say she no go cheat
(Aboy die all die it)
Sweet boy I be like Biscuit
(Die all die it)
48 wey still Dey form street
(Aboy die all die it)
Slim boy you still Dey find stick
(Die all die it)
Dark boy but the money bleach
(aboy die all die it)
I put in work so a n***a can stay at the top
Your girl don't talk she just take off that top
Me I don't talk I go reach your bustop
The money nonstop
I swear it's on God
Abobi Jammaker
We no Dey cap careless
Dorime boys no Dey baff fearless
We no Dey cap careless
Dorime boys no Dey baff fearless
We no Dey cap careless
Dorime boys no Dey baff fearless
We no Dey cap careless
Dorime boys no Dey baff fearless
Die it
Die all die it
Aboy die all die it
Die all die it
Aboy die all die it
Die all die it
Aboy die all die it
Die all die it
Aboy die all die it