menu-iconlogo
logo

Breath

logo
เนื้อเพลง
Youngin I'm told you're tired of life you're feeling lonely

And as a matter of fact you wanna end it

Cause it feels way hard to breath

Youngin I see the way that you move the way e toss you

Life dey play you like Ludo but me I tell you

It gets easier I promise

Only breathe it only get easy

You no fit tire for the matter wey you just start

Breathe it only get easy oh oh oh

Breathe it only get easy

You no fit tire for the waka wey you just start

Breathe it only get easy oh oh oh

Youngin I know you'd raise the bar

It's in your blood line its nothing hard for you

Like it's your genotype

It's who you are

Surely e go better steady on the matter

Wetin dey bother you whatever

You'd be winning oh yeah oh yeah

Only breathe it only get easy

You no fit tire for the matter wey you just start

Breathe it only get easy oh oh oh

Only breathe it only get easy

You no fit tire for the waka wey you just start

Breathe it only get easy oh oh oh

Only breathe it only get easy

You no fit tire for the matter wey you just start

Breathe it only get easy oh oh oh

Only breathe it only get easy

You no fit tire for the waka wey you just start

Breathe it only get easy oh oh oh

I dey pray for you

I go pray for you

You are amazing

You're gonna make it

You're gonna rise up from the ashes

You are amazing

You're gonna make it

You're gonna rise up from the ashes

You are amazing

You're gonna make it

You're gonna rise up from the ashes

You are amazing

You're gonna make it

You're gonna rise up from the ashes