menu-iconlogo
logo

Life

logo
เนื้อเพลง
Hmm uh no no no oo

Life

Yea uh eii ya

Ti aye ba she e leshe o

E get how life be sometimes

E go throw you left right front center

Are you gallant

Ti aye ba she e leshe o

Sho ma tun aye she o

Taye ba ba le je ooo

Sho ma tunle she o

Tiaye ba na en kumo yen

Sho ma su re te o

Oh no u yea uh e un ee

I don't wanna know know know

Wetin eye don see before

Everyman get him hustle

We don tey for that trouble

Wey don blow c4

Omo I might never go go go

Where you don go before

See na you geti muscle

But na me get the hustle wey don pay before

But life go dey play the game for your mind

Fit to tell you say it's alright

To dey believe the hype for your life

Sometimes you don't f**k with life

When it happens don't be surprised

Na till then it clear for your eye

Some people fail to realise

Sometimes don't f**k with life

Ti aye ba she e leshe o

Sho ma tun aye she o

Taye ba ba le je ooo

Sho ma tunle she o

Tiaye ba na en kumo yen

Sho ma su re te o

O G without exposure

Mehn na lie e dey lie

Young G got that exposure

Cus na fly I dey fly

I've been through it and I barely survived yeah

I've seen it all that's why I'm never surprised

Seen a kid lose his mom the same day he arrived

They ain't have a heart to heart

They ain't even seen eye to eye

I've seen a n**a struggle just to get 9 5

Now we gotta work 5 midnight

Trying to get right

Get it the right way

Niggas gotta do everything

Bosses want sexual favours

Girls getting fully butt naked

Just to earn minimum wage

I sit here steady looking for clarity

Niggas in my comment looking for charity

I just take my problems drown them in Hennessy

Ooh and baba God let my mama bury me

But life go dey play the game for your mind

Fit to tell you say it's alright

To dey believe the hype for your life

Sometimes you don't f**k with life

When it happens don't be surprised

Na till then it clear for your eye

Some people fail to realise

Sometimes don't f**k with life

Uh yea don't f**k with life

Say don't don't don't don't

Ti aye ba she e leshe o

Sho ma tun aye she o

Taye ba ba le je ooo

Sho ma tunle she o

Ti'aye ba na en kumo yen

Sho ma su re te o

Life โดย YCEE/Del B/Slimmz – เนื้อเพลง & คัฟเวอร์