menu-iconlogo
logo

Zerubbabel

logo
Şarkı Sözleri
Aigbeh dgon gon gon

Eii God

Forget

If the devil come e go collect

Zerubbabel with finesse

Young and fresh and fervent

Wetin we dey puff dont killeth

Eternal life still remain

Come collect

Forget

If the devil come e go collect

Zerubbabel with finesse

Normally dem been dey see as nobody

Then suddenly we come collect

Eternal life you fit connect

Ask loveth

We be those guys wey dey disguise

Two spies

We pepper them with the good news

Fishers of men no dey pick sides

No be fish fry

Na we naw Imago dei

Soft boys Imago dei

We heal the sick on Saturdays

No holiday for Imago dei

Na we naw Imago dei

Soft boys Imago dei

We heal the sick on Saturdays

No holiday for Imago dei

Forget

If the devil come e go collect

Zerubbabel with finesse

Young and fresh and fervent

Wetin we dey puff don't killeth

Eternal life still remain

Come collect

Forget

If the devil come e go collect

Zerubbabel with finesse

No be vibes

And no be lies

And no be childs

If you dey find eternal life na jesus christ

Call the name and be saved

Na for real no be play

Things are not all the same

No be just holy day

Na the truth and the way

Ei

Just wanna thank God tonight

Bringing the dead back to life

Making the boy want to cry

Chineke meh June July

Just wanna thank God for tonight

Bringing the dead back to life

Making the boy want to cry

Chineke meh June July

Na we naw Imago dei

Soft boys Imago dei

We heal the sick on saturday

No holiday for Imago dei

Na we naw Imago dei

Soft boys Imago dei

We heal the sick on saturday

No holiday for Imago dei

Who God has blessed no man can curse

Na for who find work

Wey no find manna come

Manna come Obianasom

Jesus Christ onakpom

Gospel no be meat inanunti

After all he's done can't you see

We the winning team no losing

Eli God Eli God

Forget

If the devil come e go collect

Zerubbabel with finesse

Young and fresh and fervent

Wetin we dey puff don't killeth

Eternal life still remain

Come collect

Forget

If the devil come e go collect

Zerubbabel with finesse

Man of God, man of God

I'm here for the loamy word

You see, Somebody asked me Can a Muslim cleric receive eternal life?

I said yes now

Ye who who were once afar (Alfa) off

Have been brought nigh by the blood of Christ

Alfaaaa Eii!

The gospel is the message of God's pull

Pulling you out of darkness into his marvelous light

Eiii God's Pull!

Somebody asked me "Why are you always chilling with people that smoke

I roll with weed smokers to introduce them to the most high

Most high!