Uh, Attitude on this one again
Egar Boi on the beat u already know ye
Ain't nobody badder than
I remember back in the days o
When I been dey hustle for the street o
O them dey look me like shii
But them nor know say tomorrow I go be king o
Right now them dey famz me
Them wan know wetin my plans be
And I'm the only one wey dey give them everything
And if u look very close u go see say Na God dey bless me ye
Aye Ole to be, Banging
Aye Ole to be banging
Bro e never reach like that
But back then u no dey read my chat
And them girls nor dey even write back so when u talk about
Me u better reason my stat
Man tell me what's the deal
U alright, How u feel
Since u n**s talking about the fact
So 2015 it was more like a blast o
I ain't even fvcking with the actors
When I'm on a track it's a rap jor
Come against me this is a factor
U need to Reehaz like Zaheer spelt backwards
Men anything u do first things first u gat to check the Attitude
And somebody pls come explain to me
They said this is game but they know this shii ain't play to
Me