menu-iconlogo
huatong
huatong
boy-spyce-folake-cover-image

Folake

Boy Spycehuatong
ossc32huatong
Şarkı Sözleri
Kayıtlar
Illuminate

Nile, Niger, Senegal, Congo

Scatter my dada, Medulla bololo

I go suck your ponmo

Make you do nono

Folake don pompous

She don dey drive Brabus, so

She no dey talk to us again

She no dey come campus again

Dem say she go do runs

And her hippopo don tamus

And her kinni dey cause virus, ewee

They just dey talk jargons

'Cause na she wey dey make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my hеart beat

Parara rara rara rara

Na she make my hеart beat

Parara rara rara rara

Automatic

You're romantic

Aromatic

Acrobatic

Problematic

Come drive in my 4matic

Be like magic

Diplomatic

Cinematic

Golibe shey you know say

You and I will live as one

So make you no dey do askor

She burst my opolo

I don dey soko

Folake don pompous

She don dey drive Brabus so

She no dey talk to us again

She no dey come campus again

Dem say she go do runs

And her hippopo don tamus

And her kinni dey cause virus, ewee

They just dey talk jargons

'Cause na she wey dey make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Na she make my hеart beat

Parara rara rara rara

Na she make my heart beat

Parara rara rara rara

Iwo nikon ni mo fę fę

Iwo nikon ni mo fę fę

Mi o le ta ę bi tętę

Mi o le ta ę bi tętę

Nile, Niger, Senegal, Congo

Scatter my dada, Medulla bololo

I go suck your ponmo

Make you do nono

Baby you go rogo

Illuminate

Snap mi fine cinemato

Boy Spyce'dan Daha Fazlası

Tümünü Görlogo